Difference between revisions of "pass"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person or someting waka follow one side. | # Make person or someting waka follow one side. | ||
− | #:* {{ux|dv| Oga waka '''pass''' quick . |(LAG_22_I-Senior-You_DG__175, Please move along quickly | + | #:* {{ux|dv| Oga waka '''pass''' quick. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__175, Please move along quickly.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Abeg waka '''pass'''. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__171, | + | #:* {{ux|dv| Abeg waka '''pass'''. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__171, Please pass through.)}} |
# Make person carry someting give anoder person. | # Make person carry someting give anoder person. | ||
#:* {{ux|dv| Bros abeg help me '''pass''' dat salt come dis side. |(NSC_2021, Bro please, hand over the salt to me.)}} | #:* {{ux|dv| Bros abeg help me '''pass''' dat salt come dis side. |(NSC_2021, Bro please, hand over the salt to me.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Di ting be sey JayJay sabi '''pass''' ball and e sabi dribble, and e still dey score. |(NSC_2021, (The thing is that JayJay can pass the ball, dribble and he also scores.)}} | ||
# Make time no dey for someting again. | # Make time no dey for someting again. | ||
#:* {{ux|dv| All the years wey '''pass'''. |(jw__1242, All the years that slipped away.)}} | #:* {{ux|dv| All the years wey '''pass'''. |(jw__1242, All the years that slipped away.)}} | ||
#:* {{ux|dv|As you no gree finish quick, I no dey go again. Time don '''pass''' already. |(NSC_2021, Since you did not get ready on time, I am no longer going. The time is already late.)}} | #:* {{ux|dv|As you no gree finish quick, I no dey go again. Time don '''pass''' already. |(NSC_2021, Since you did not get ready on time, I am no longer going. The time is already late.)}} | ||
# Make person do well for exam. | # Make person do well for exam. | ||
− | #:* {{ux|dv| E no go fail dis year, because e ''pass''' all im exam. |(NSC_2021, He won't fail this years, because he passed all his examinations.)}} | + | #:* {{ux|dv| E no go fail dis year, because e '''pass''' all im exam. |(NSC_2021, He won't fail this years, because he passed all his examinations.)}} |
# Make someting plenty. | # Make someting plenty. | ||
− | #:* {{ux|dv|''' | + | #:* {{ux|dv| Di people wey I see wey ekelebe carry '''pass''' twenty five'|(NSC_2021, The people I saw who the police arrested were more than twenty five.)}} |
#:* {{ux|dv| Di rice wey I buy today '''pass''' yesterday own. |(NSC_2021, The rice I bought today is of a larger quantity than the one I bought yesterday.)}} | #:* {{ux|dv| Di rice wey I buy today '''pass''' yesterday own. |(NSC_2021, The rice I bought today is of a larger quantity than the one I bought yesterday.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Who dey make moni '''pass''' for Nollywood? |(bbc__100171, Who makes more money in Nollywood?)}} | #:* {{ux|dv| Who dey make moni '''pass''' for Nollywood? |(bbc__100171, Who makes more money in Nollywood?)}} | ||
Line 30: | Line 31: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''Pass'' | * English: ''Pass'' | ||
+ | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Wetin de dey call wetin dey happen wey be sey person carry someting give anoder person. (''De dey use am for sports'') | # Wetin de dey call wetin dey happen wey be sey person carry someting give anoder person. (''De dey use am for sports'') |
Revision as of 07:44, 13 November 2022
Naija
Etymology
From: English pass
Pronunciation
- pâs
Verb
- Make person or someting waka follow one side.
- Oga waka pass quick. — (LAG_22_I-Senior-You_DG__175, Please move along quickly.)
- Abeg waka pass. — (LAG_22_I-Senior-You_DG__171, Please pass through.)
- Make person carry someting give anoder person.
- Bros abeg help me pass dat salt come dis side. — (NSC_2021, Bro please, hand over the salt to me.)
- Di ting be sey JayJay sabi pass ball and e sabi dribble, and e still dey score. — (NSC_2021, (The thing is that JayJay can pass the ball, dribble and he also scores.)
- Make time no dey for someting again.
- All the years wey pass. — (jw__1242, All the years that slipped away.)
- As you no gree finish quick, I no dey go again. Time don pass already. — (NSC_2021, Since you did not get ready on time, I am no longer going. The time is already late.)
- Make person do well for exam.
- E no go fail dis year, because e pass all im exam. — (NSC_2021, He won't fail this years, because he passed all his examinations.)
- Make someting plenty.
- Di people wey I see wey ekelebe carry pass' twenty five — (NSC_2021, The people I saw who the police arrested were more than twenty five.)
- Di rice wey I buy today pass yesterday own. — (NSC_2021, The rice I bought today is of a larger quantity than the one I bought yesterday.)
- Who dey make moni pass for Nollywood? — (bbc__100171, Who makes more money in Nollywood?)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Pass
Noun
- Wetin de dey call wetin dey happen wey be sey person carry someting give anoder person. (De dey use am for sports)
- Na di same Messi dey involve for di next goal, after Dembele collect pass from di striker hammer in di second goal. — (bbc__70511, It was this same Messi that was involved in the next goal, after Dembele hijacked the ball and passed from the striker to scored the second goal.)
- Wetin person dey collect wey be sey e go let am enter some kind place.
- You tink sey na to just wear suit dey speak grammar? If you no get pass, de security go too beat beat you. — (NSC_2021, You think all you'll have to do is just wear a suit and speak English eloquently? If you don't have a pass, you'll be beaten mercilessly.)
Translation
- English: pass, permit