Difference between revisions of "pass"

 
(12 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 2: Line 2:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English ''pass''
+
From: English ''pass''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 9: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-pass.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-pass.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Verb===
* Frequency in NSC treebank: 106
+
# Make person or someting waka follow one side.
* Frequency rank in NSC treebank: 133
+
#:* {{ux|dv| Oga waka '''pass''' quick. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__175, Please move along quickly.)}}
* Frequency in raw corpus: 4359
+
#:* {{ux|dv| Abeg waka '''pass'''. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__171, Please pass through.)}}
* Frequency rank in raw corpus: 87
+
# Make person carry someting give anoder person.
 
+
#:* {{ux|dv| Bros abeg help me '''pass''' dat salt come dis side. |(Bro please, hand over the salt to me.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Di ting be sey JayJay sabi '''pass''' ball and e sabi dribble, and e still dey score. |(The thing is that JayJay can pass the ball, dribble and he also scores.)}}
===Definition===
+
# Make time no dey for someting again.
* pass:
+
#:* {{ux|dv| All the years wey '''pass'''. |(jw__1242, All the years that slipped away.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|As you no gree finish quick, I no dey go again. Time don '''pass''' already. |(Since you did not get ready on time, I am no longer going. The time is already late.)}}
===Noun===
+
# Make person do well for exam.
* Make person transfer someting give another person.
+
#:* {{ux|dv| E no go fail dis year, because e '''pass''' all im exam. |(He won't fail this years, because he passed all his examinations.)}}
 
+
# Make someting plenty.
#: {{ux|dv|Na di same Messi dey involve for di next goal, after Dembele collect '''pass''' from di striker hammer in di second goal. |(bbc__70511, __It was this same Messi that was involved in the next goal, after Dembele hijacked the ball and passed from the striker to scored the second goal.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di people wey I see wey ekelebe carry '''pass''' twenty five'|(The people I saw who the police arrested were more than twenty five.)}}
#: {{ux|dv|Market di '''pass''' small small, even if no be for way way we laikam, de know your culture promoter tok. |(bbc__98303, Manage the pass gradually, even if it is not the way we like it, we knew the view of your promoter)}}
+
#:* {{ux|dv| Di rice wey I buy today '''pass''' yesterday own. |(The rice I bought today is of a larger quantity than the one I bought yesterday.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Who dey make moni '''pass''' for Nollywood? |(bbc__100171, Who makes more money in Nollywood?)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* play, kick  
+
* [[play]], [[kick]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* tack
+
* [[fail]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: Pass
+
* English: ''Pass''
  
===Verb===
+
===Noun===
Make someting waka leave di oder small
+
# Wetin de dey call wetin dey happen wey be sey person carry someting give anoder person. (''De dey use am for sports'')
 
+
#:* {{ux|dv|Na di same Messi dey involve for di next goal, after Dembele collect '''pass''' from di striker hammer in di second goal. |(bbc__70511, It was this same Messi that was involved in the next goal, after Dembele hijacked the ball and passed from the striker to scored the second goal.)}}
* make someting waka leave di oder small
+
# Wetin person dey collect wey be sey e go let am enter some kind place.
# obj (frequency:1248)
+
#:* {{ux|dv| You tink sey na to just wear suit dey speak grammar? If you no get '''pass''', de security go too beat beat you. |(You think all you'll have to do is just wear a suit and speak English eloquently? If you don't have a pass, you'll be beaten mercilessly.)}}
#: {{ux|dv|'''Pass''' ten. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__155, More than ten.)}}
 
* mow waka tru one place
 
#: {{ux|dv|Waka '''pass'''. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__175, Move away.)}}
 
#: {{ux|dv|Abeg waka '''pass''', |(LAG_22_I-Senior-You_DG__171, please move away.)}}
 
* when someting make sense better.
 
#: {{ux|dv|Defenders wey cost '''pass''' for di world |(bbc__27888, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Who dey make moni '''pass''' for Nollywood? |(bbc__100171, __no translation__)}}
 
* make someting con sele
 
#: {{ux|dv|E go come to '''pass'''. |(JOS_23_Wedding_DG__29, It will come to pass.)}}
 
#: {{ux|dv|All the years wey '''pass''', |(jw__1242, __no translation__)}}
 
* Make person do well for exam.
 
 
 
 
 
====Related forms====
 
* pisspass
 
 
 
====Synonyms====
 
* dan 0.36 762, over,
 
  
====Antonyms====
+
====Translation====
* bottom, fail
+
* English: ''pass'', ''permit''
 
 
====Translations====
 
* English: Past, go through,than, suceede
 

Latest revision as of 10:33, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English pass

Pronunciation

  • pâs

Play Play

Verb

  1. Make person or someting waka follow one side.
    • Oga waka pass quick.  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__175, Please move along quickly.)
    • Abeg waka pass.  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__171, Please pass through.)
  2. Make person carry someting give anoder person.
    • Bros abeg help me pass dat salt come dis side.  — (Bro please, hand over the salt to me.)
    • Di ting be sey JayJay sabi pass ball and e sabi dribble, and e still dey score.  — (The thing is that JayJay can pass the ball, dribble and he also scores.)
  3. Make time no dey for someting again.
    • All the years wey pass.  — (jw__1242, All the years that slipped away.)
    • As you no gree finish quick, I no dey go again. Time don pass already.  — (Since you did not get ready on time, I am no longer going. The time is already late.)
  4. Make person do well for exam.
    • E no go fail dis year, because e pass all im exam.  — (He won't fail this years, because he passed all his examinations.)
  5. Make someting plenty.
    • Di people wey I see wey ekelebe carry pass' twenty five  — (The people I saw who the police arrested were more than twenty five.)
    • Di rice wey I buy today pass yesterday own.  — (The rice I bought today is of a larger quantity than the one I bought yesterday.)
    • Who dey make moni pass for Nollywood?  — (bbc__100171, Who makes more money in Nollywood?)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Pass

Noun

  1. Wetin de dey call wetin dey happen wey be sey person carry someting give anoder person. (De dey use am for sports)
    • Na di same Messi dey involve for di next goal, after Dembele collect pass from di striker hammer in di second goal.  — (bbc__70511, It was this same Messi that was involved in the next goal, after Dembele hijacked the ball and passed from the striker to scored the second goal.)
  2. Wetin person dey collect wey be sey e go let am enter some kind place.
    • You tink sey na to just wear suit dey speak grammar? If you no get pass, de security go too beat beat you.  — (You think all you'll have to do is just wear a suit and speak English eloquently? If you don't have a pass, you'll be beaten mercilessly.)

Translation

  • English: pass, permit