Difference between revisions of "pass"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-pass.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pass.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-pass.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pass.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | # Wetin de dey call wetin dey happen wey be sey person carry someting give anoder person. (''De dey use am for sports'') | ||
+ | #:* {{ux|dv|Na di same Messi dey involve for di next goal, after Dembele collect '''pass''' from di striker hammer in di second goal. |(bbc__70511, It was this same Messi that was involved in the next goal, after Dembele hijacked the ball and passed from the striker to scored the second goal.)}} | ||
+ | # Wetin person dey collect wey be sey e go let am enter some kind place. | ||
+ | #:* {{ux|dv| You tink sey na to just wear suit dey speak grammar? If you no get '''pass''', de security go too beat beat you. |(NSC_2021, You think all you'll have to do is just wear a suit and speak English eloquently? If you don't have a pass, you'll be beaten mercilessly.)}} | ||
+ | |||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''pass'' | ||
Line 15: | Line 24: | ||
#:* {{ux|dv| Abeg waka '''pass'''. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__171, please pass through.)}} | #:* {{ux|dv| Abeg waka '''pass'''. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__171, please pass through.)}} | ||
# Make person carry someting give anoder person. | # Make person carry someting give anoder person. | ||
− | |||
#:* {{ux|dv| Bros abeg help me '''pass''' dat salt come dis side. |(NSC_2021, Bro please, hand over the salt to me.)}} | #:* {{ux|dv| Bros abeg help me '''pass''' dat salt come dis side. |(NSC_2021, Bro please, hand over the salt to me.)}} | ||
− | |||
# Make time no dey for someting again. | # Make time no dey for someting again. | ||
#:* {{ux|dv| All the years wey '''pass'''. |(jw__1242, All the years that slipped away.)}} | #:* {{ux|dv| All the years wey '''pass'''. |(jw__1242, All the years that slipped away.)}} | ||
#:* {{ux|dv|As you no gree finish quick, I no dey go again. Time don '''pass''' already. |(NSC_2021, Since you did not get ready on time, I am no longer going. The time is already late.)}} | #:* {{ux|dv|As you no gree finish quick, I no dey go again. Time don '''pass''' already. |(NSC_2021, Since you did not get ready on time, I am no longer going. The time is already late.)}} | ||
− | |||
− | |||
# Make person do well for exam. | # Make person do well for exam. | ||
#:* {{ux|dv| E no go fail dis year, because e ''pass''' all im exam. |(NSC_2021, He won't fail this years, because he passed all his examinations.)}} | #:* {{ux|dv| E no go fail dis year, because e ''pass''' all im exam. |(NSC_2021, He won't fail this years, because he passed all his examinations.)}} |
Revision as of 11:07, 16 September 2021
Naija
Etymology
From: English pass
Pronunciation
- pâs
Noun
- Wetin de dey call wetin dey happen wey be sey person carry someting give anoder person. (De dey use am for sports)
- Na di same Messi dey involve for di next goal, after Dembele collect pass from di striker hammer in di second goal. — (bbc__70511, It was this same Messi that was involved in the next goal, after Dembele hijacked the ball and passed from the striker to scored the second goal.)
- Wetin person dey collect wey be sey e go let am enter some kind place.
- You tink sey na to just wear suit dey speak grammar? If you no get pass, de security go too beat beat you. — (NSC_2021, You think all you'll have to do is just wear a suit and speak English eloquently? If you don't have a pass, you'll be beaten mercilessly.)
Translation
- English: pass
Verb
- Make person or someting waka follow one side.
- Oga waka pass quick . — (LAG_22_I-Senior-You_DG__175, Please move along quickly away.)
- Abeg waka pass. — (LAG_22_I-Senior-You_DG__171, please pass through.)
- Make person carry someting give anoder person.
- Bros abeg help me pass dat salt come dis side. — (NSC_2021, Bro please, hand over the salt to me.)
- Make time no dey for someting again.
- All the years wey pass. — (jw__1242, All the years that slipped away.)
- As you no gree finish quick, I no dey go again. Time don pass already. — (NSC_2021, Since you did not get ready on time, I am no longer going. The time is already late.)
- Make person do well for exam.
- E no go fail dis year, because e pass' all im exam. — (NSC_2021, He won't fail this years, because he passed all his examinations.)
- Make someting plenty.
- Pass ten. — (WAZK_05_Reincarnation_DG__155, More than ten.)
- Di rice wey I buy today pass yesterday own. — (NSC_2021, The rice I bought today is of a larger quantity than the one I bought yesterday.)
- Who dey make moni pass for Nollywood? — (bbc__100171, Who makes more money in Nollywood?)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Pass
Noun
- Name of someting wey person dey use enter somewhere.
- If I no see my pass, I no dey show for dat party. — (NSC_2021, If I do not secure a pass, I won't be attending the party.)
Translations
- English: pass, permit