Difference between revisions of "pass"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
# Make time no dey for someting again. | # Make time no dey for someting again. | ||
#:* {{ux|dv| All the years wey '''pass'''. |(jw__1242, All the years that slipped away.)}} | #:* {{ux|dv| All the years wey '''pass'''. |(jw__1242, All the years that slipped away.)}} | ||
− | #: {{ux|dv|As you no gree finish quick, I no dey go again. Time don '''pass''' already. |(NSC_2021, Since you did not get ready on time, I am no longer going. The time is already late.)}} | + | #:* {{ux|dv|As you no gree finish quick, I no dey go again. Time don '''pass''' already. |(NSC_2021, Since you did not get ready on time, I am no longer going. The time is already late.)}} |
# Make someting end or finish. | # Make someting end or finish. | ||
− | #: {{ux|dv| E go come to '''pass'''. |(JOS_23_Wedding_DG__29, It will come to pass.)}} | + | #:* {{ux|dv| E go come to '''pass'''. |(JOS_23_Wedding_DG__29, It will come to pass.)}} |
# Make person do well for exam. | # Make person do well for exam. | ||
#:* {{ux|dv| E no go fail dis year, because e ''pass''' all im exam. |(NSC_2021, He won't fail this years, because he passed all his examinations.)}} | #:* {{ux|dv| E no go fail dis year, because e ''pass''' all im exam. |(NSC_2021, He won't fail this years, because he passed all his examinations.)}} | ||
Line 28: | Line 28: | ||
#:* {{ux|dv|'''Pass''' ten. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__155, More than ten.)}} | #:* {{ux|dv|'''Pass''' ten. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__155, More than ten.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Di rice wey I buy today '''pass''' yesterday own. |(NSC_2021, The rice I bought today is of a larger quantity than the one I bought yesterday.)}} | #:* {{ux|dv| Di rice wey I buy today '''pass''' yesterday own. |(NSC_2021, The rice I bought today is of a larger quantity than the one I bought yesterday.)}} | ||
− | #: {{ux|dv| Who dey make moni '''pass''' for Nollywood? |(bbc__100171, Who makes more money in Nollywood?)}} | + | #:* {{ux|dv| Who dey make moni '''pass''' for Nollywood? |(bbc__100171, Who makes more money in Nollywood?)}} |
====Synonyms=== | ====Synonyms=== | ||
* [[play]], [[kick]] | * [[play]], [[kick]] |
Revision as of 13:15, 28 August 2021
Naija
Etymology
From: English pass
Pronunciation
- pâs
Verb
- Make person transfer someting give another person.
- Na di same Messi dey involve for di next goal, after Dembele collect pass from di striker hammer in di second goal. — (bbc__70511, It was this same Messi that was involved in the next goal, after Dembele hijacked the ball and passed from the striker to scored the second goal.)
- Bros abeg help me pass dat salt come dis side. — (NSC_2021, Bro please, hand over the salt to me.)
- Make someting or person follow one place waka.
- Make person or someting waka tru one place
- Oga waka pass quick . — (LAG_22_I-Senior-You_DG__175, Please move along quickly away.)
- Abeg waka pass. — (LAG_22_I-Senior-You_DG__171, please pass through.)
- Make time no dey for someting again.
- All the years wey pass. — (jw__1242, All the years that slipped away.)
- As you no gree finish quick, I no dey go again. Time don pass already. — (NSC_2021, Since you did not get ready on time, I am no longer going. The time is already late.)
- Make someting end or finish.
- E go come to pass. — (JOS_23_Wedding_DG__29, It will come to pass.)
- Make person do well for exam.
- E no go fail dis year, because e pass' all im exam. — (NSC_2021, He won't fail this years, because he passed all his examinations.)
- Make someting plenty.
- Pass ten. — (WAZK_05_Reincarnation_DG__155, More than ten.)
- Di rice wey I buy today pass yesterday own. — (NSC_2021, The rice I bought today is of a larger quantity than the one I bought yesterday.)
- Who dey make moni pass for Nollywood? — (bbc__100171, Who makes more money in Nollywood?)
=Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Pass
Noun
- Name of someting wey person dey use enter somewhere.
- If I no see my pass, I no dey show for dat party. — (JOS_23_Wedding_DG__29, It will come to pass.)
Translations
- English: pass, permit