Difference between revisions of "pass"

Line 11: Line 11:
  
===Verb===
 
===Verb===
# Make person transfer someting give another person.
+
# Make person or someting waka follow one side.
 +
#:* {{ux|dv| Oga waka '''pass''' quick . |(LAG_22_I-Senior-You_DG__175, Please move along quickly away.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Abeg waka '''pass'''. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__171, please pass through.)}}
 +
# Make person carry someting give anoder person.
 
#:* {{ux|dv|Na di same Messi dey involve for di next goal, after Dembele collect '''pass''' from di striker hammer in di second goal. |(bbc__70511, It was this same Messi that was involved in the next goal, after Dembele hijacked the ball and passed from the striker to scored the second goal.)}}
 
#:* {{ux|dv| Bros abeg help me '''pass''' dat salt come dis side. |(NSC_2021, Bro please, hand over the salt to me.)}}
 
#:* {{ux|dv| Bros abeg help me '''pass''' dat salt come dis side. |(NSC_2021, Bro please, hand over the salt to me.)}}
# Make someting or person follow one place waka.
+
 
# Make person or someting waka tru one place
 
#:* {{ux|dv| Oga waka '''pass''' quick . |(LAG_22_I-Senior-You_DG__175, Please move along quickly away.)}}
 
#:* {{ux|dv| Abeg waka '''pass'''. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__171, please pass through.)}}
 
# Make time no dey for someting again.
 
# Make time no dey for someting again.
 
#:* {{ux|dv| All the years wey '''pass'''. |(jw__1242, All the years that slipped away.)}}
 
#:* {{ux|dv| All the years wey '''pass'''. |(jw__1242, All the years that slipped away.)}}

Revision as of 10:44, 16 September 2021

Naija

Etymology

From: English pass

Pronunciation

  • pâs

Play Play

Verb

  1. Make person or someting waka follow one side.
    • Oga waka pass quick .  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__175, Please move along quickly away.)
    • Abeg waka pass.  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__171, please pass through.)
  2. Make person carry someting give anoder person.
    • Na di same Messi dey involve for di next goal, after Dembele collect pass from di striker hammer in di second goal.  — (bbc__70511, It was this same Messi that was involved in the next goal, after Dembele hijacked the ball and passed from the striker to scored the second goal.)
    • Bros abeg help me pass dat salt come dis side.  — (NSC_2021, Bro please, hand over the salt to me.)
  1. Make time no dey for someting again.
    • All the years wey pass.  — (jw__1242, All the years that slipped away.)
    • As you no gree finish quick, I no dey go again. Time don pass already.  — (NSC_2021, Since you did not get ready on time, I am no longer going. The time is already late.)
  2. Make someting end or finish.
    • E go come to pass.  — (JOS_23_Wedding_DG__29, It will come to pass.)
  3. Make person do well for exam.
    • E no go fail dis year, because e pass' all im exam.  — (NSC_2021, He won't fail this years, because he passed all his examinations.)
  4. Make someting plenty.
    • Pass ten.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__155, More than ten.)
    • Di rice wey I buy today pass yesterday own.  — (NSC_2021, The rice I bought today is of a larger quantity than the one I bought yesterday.)
    • Who dey make moni pass for Nollywood?  — (bbc__100171, Who makes more money in Nollywood?)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Pass

Noun

  • Name of someting wey person dey use enter somewhere.
  • If I no see my pass, I no dey show for dat party.  — (NSC_2021, If I do not secure a pass, I won't be attending the party.)

Translations

  • English: pass, permit