Difference between revisions of "pass"

Line 39: Line 39:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''Pass''
 
* English: ''Pass''
 
===Noun===
 
* Name of someting wey person dey use enter somewhere.
 
:* {{ux|dv|If I no see my '''pass''', I no dey show for dat party. |(NSC_2021, If I do not secure a pass, I won't be attending the party.)}}
 
====Translations====
 
* English: ''pass, permit''
 

Revision as of 11:08, 16 September 2021

Naija

Etymology

From: English pass

Pronunciation

  • pâs

Play Play

Noun

  1. Wetin de dey call wetin dey happen wey be sey person carry someting give anoder person. (De dey use am for sports)
    • Na di same Messi dey involve for di next goal, after Dembele collect pass from di striker hammer in di second goal.  — (bbc__70511, It was this same Messi that was involved in the next goal, after Dembele hijacked the ball and passed from the striker to scored the second goal.)
  2. Wetin person dey collect wey be sey e go let am enter some kind place.
    • You tink sey na to just wear suit dey speak grammar? If you no get pass, de security go too beat beat you.  — (NSC_2021, You think all you'll have to do is just wear a suit and speak English eloquently? If you don't have a pass, you'll be beaten mercilessly.)

Translation

  • English: pass, permit

Verb

  1. Make person or someting waka follow one side.
    • Oga waka pass quick .  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__175, Please move along quickly away.)
    • Abeg waka pass.  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__171, please pass through.)
  2. Make person carry someting give anoder person.
    • Bros abeg help me pass dat salt come dis side.  — (NSC_2021, Bro please, hand over the salt to me.)
  3. Make time no dey for someting again.
    • All the years wey pass.  — (jw__1242, All the years that slipped away.)
    • As you no gree finish quick, I no dey go again. Time don pass already.  — (NSC_2021, Since you did not get ready on time, I am no longer going. The time is already late.)
  4. Make person do well for exam.
    • E no go fail dis year, because e pass' all im exam.  — (NSC_2021, He won't fail this years, because he passed all his examinations.)
  5. Make someting plenty.
    • Pass ten.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__155, More than ten.)
    • Di rice wey I buy today pass yesterday own.  — (NSC_2021, The rice I bought today is of a larger quantity than the one I bought yesterday.)
    • Who dey make moni pass for Nollywood?  — (bbc__100171, Who makes more money in Nollywood?)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Pass