pass

Naija

Etymology

From: English pass

Pronunciation

  • pâs

Play Play


Verb

  • Make person transfer someting give another person.
  • Na di same Messi dey involve for di next goal, after Dembele collect pass from di striker hammer in di second goal.  — (bbc__70511, __It was this same Messi that was involved in the next goal, after Dembele hijacked the ball and passed from the striker to scored the second goal.)
    • Bros abeg help me pass dat salt come dis side.  — (NSC_2021, Bro pls, hand over the salt to me.)
  • Make someting or person follow one place waka.
  • Make person or someting waka tru one place
    • Oga waka pass quick .  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__175, Please move along quickly away.)
    • Abeg waka pass.  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__171, please pass through.)
  • Make time no dey for someting again.
    • All the years wey pass.  — (jw__1242, All the years that slipped away.)
  • Make someting end or finish.
  1. E go come to pass.  — (JOS_23_Wedding_DG__29, It will come to pass.)
  • Make person do well for exam.
    • E no go fail dis year, because e pass' all im exam.  — (NSC_2021, All the years that slipped away.)
  • Make someting plenty.
    • Pass ten.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__155, More than ten.)
    • Di rice wey I buy today pass yesterday own.  — (NSC_2021, The rice I bought today is of a larger quantity than the one I bought yesterday.)
    Who dey make moni pass for Nollywood?  — (bbc__100171, Who makes more money in Nollywood?)

====Synonyms

  • play, kick

Antonyms

  • tack

Translations

  • English: Pass

Verb

Make someting waka leave di oder small

  • make someting waka leave di oder small
  1. obj (frequency:1248)


  • when someting make sense better.
  1. Defenders wey cost pass for di world  — (bbc__27888, __no translation__)
  • make someting con sele



Related forms

  • pisspass

Synonyms

  • dan 0.36 762, over,

Antonyms

  • bottom, fail

Translations

  • English: Past, go through,than, suceede