pass

Naija

Etymology

Borrowed from English pass

Pronunciation

  • pæs

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 106
  • Frequency rank in NSC treebank: 133
  • Frequency in raw corpus: 4359
  • Frequency rank in raw corpus: 87

The word is used more in written texts than orally.


Noun

pass: Na when person trow ball give.


  1. - (frequency:2)
    Na di same Messi dey involve for di next goal, after Dembele collect pass from di striker hammer in di second goal.  — (bbc__70511, __It was this same Messi that was involved in the next goal, after Dembele hijacked the ball and pass from the striker scored the second goal.)
  2. amod-det (frequency:2)
    Market di pass small small, even if no be for way way we laikam, de know your culture promoter tok.  — (bbc__98303, Manage the pass gradually, even if it is not the way we like it, we knew the view of your promoter)


Synonyms

  • play, kick

Antonyms

  • tack

Translations

  • English: Pass

Verb

pass:

  • Make someting comot small
  1. obj (frequency:1248)
    Pass ten.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__155, More than ten.)
  • Make person waka for one place reach anoder
  1. - (frequency:963)
    Waka pass.  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__175, Move away.)
    Abeg waka pass,  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__171, please move away.)
  • When someting make sense more
  1. obl:arg (frequency:256)
    Defenders wey cost pass for di world  — (bbc__27888, __no translation__)
    Who dey make moni pass for Nollywood?  — (bbc__100171, __no translation__)
  • Make someting sele
  1. mark (frequency:26)
    E go come to pass.  — (JOS_23_Wedding_DG__29, It will come to pass.)
    All the years wey pass,  — (jw__1242, __no translation__)


Derived forms

  • pisspass

Synonyms

  • dan 0.36 762, over

Antonyms

  • bottom

Translations

  • English: Past, go through,than