pass

Revision as of 17:29, 6 November 2020 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

Borrowed from English pass

Pronunciation

  • pæs

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 106
  • Frequency rank in NSC treebank: 133
  • Frequency in raw corpus: 4359
  • Frequency rank in raw corpus: 87


Definition

  • pass:

Noun

  • Make person transfer someting give another person.
  1. Na di same Messi dey involve for di next goal, after Dembele collect pass from di striker hammer in di second goal.  — (bbc__70511, __It was this same Messi that was involved in the next goal, after Dembele hijacked the ball and passed from the striker to scored the second goal.)
    Market di pass small small, even if no be for way way we laikam, de know your culture promoter tok.  — (bbc__98303, Manage the pass gradually, even if it is not the way we like it, we knew the view of your promoter)


Synonyms

  • play, kick

Antonyms

  • tack

Translations

  • English: Pass

Verb

Make someting waka leave di oder small

  • make someting waka leave di oder small
  1. obj (frequency:1248)
    Pass ten.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__155, More than ten.)
  • mow waka tru one place
  1. Waka pass.  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__175, Move away.)
    Abeg waka pass,  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__171, please move away.)
  • when someting make sense better.
  1. Defenders wey cost pass for di world  — (bbc__27888, __no translation__)
    Who dey make moni pass for Nollywood?  — (bbc__100171, __no translation__)
  • make someting con sele
  1. E go come to pass.  — (JOS_23_Wedding_DG__29, It will come to pass.)
    All the years wey pass,  — (jw__1242, __no translation__)
  • Make person do well for exam.


Related forms

  • pisspass

Synonyms

  • dan 0.36 762, over,

Antonyms

  • bottom, fail

Translations

  • English: Past, go through,than, suceede