Difference between revisions of "pepperbodi"

Line 23: Line 23:
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[katakata]]
 
* [[katakata]]
 +
====Antonyms====
 +
[[totori]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
English: ''troublesomeness''
 
English: ''troublesomeness''

Revision as of 16:40, 27 November 2020

Naija

Alternative forms

pepperbody

Etymology

From: English Pepper and body

Pronunciation

  • pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí



Noun

  • Person wey be sey na small ting dey make quarrel
    • Short people eh, deir pepperbodi na die.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Short people, they are very troublesome.)
    • E get pepperbodi, people no dey gree dey near am.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, He/She is cantankerous, people don't like to be around them.)

Adjective

  • Make e be sey na small ting dey make person dey quarrel.
    • Dem talk am sey na Osato pepperbodi na im make people no dey come im shop.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, They said that Osato's troublesomeness is why people do not patronize him)

Synonyms

Antonyms

totori

Translations

English: troublesomeness