Difference between revisions of "pepperbodi"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 23: | Line 23: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[katakata]] | * [[katakata]] | ||
+ | ====Antonyms==== | ||
+ | [[totori]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
English: ''troublesomeness'' | English: ''troublesomeness'' |
Revision as of 16:40, 27 November 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English Pepper and body
Pronunciation
- pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí
Noun
- Person wey be sey na small ting dey make quarrel
- Short people eh, deir pepperbodi na die. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Short people, they are very troublesome.)
- E get pepperbodi, people no dey gree dey near am. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, He/She is cantankerous, people don't like to be around them.)
Adjective
- Make e be sey na small ting dey make person dey quarrel.
- Dem talk am sey na Osato pepperbodi na im make people no dey come im shop. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, They said that Osato's troublesomeness is why people do not patronize him)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: troublesomeness