Difference between revisions of "pepperbody"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí | * pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-pepper body.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng-pepperbody.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-pepperbody.m.ogg</sm2> |
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 16:18, 10 January 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English Pepper and body
Pronunciation
- pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí
Noun
- Person wey be sey na small ting dey make quarrel
- Short people eh, deir pepperbody na die. — (NSC_2020, Short people, they are very troublesome.)
- E get pepperbody, people no dey gree dey near am. — (NSC_2020, He/She is cantankerous, people don't like to be around them.)
Adjective
- Make e be sey na small ting dey make person dey quarrel.
- Dem talk am sey na Osato pepperbody na im make people no dey come im shop. — (NSC_2020, They said that Osato's troublesomeness is why people do not patronize him)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: troublesomeness