Difference between revisions of "pepperbody"

 
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
[[pepperbody]]
+
[[pepperbodi]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Person wey be sey na small ting dey make quarrel
+
* Person wey be sey na small ting dey make quarrel.
 
** {{ux|dv| Short people eh, deir '''pepperbody''' na die.|(NSC_2020, Short people, they are very troublesome.)}}
 
** {{ux|dv| Short people eh, deir '''pepperbody''' na die.|(NSC_2020, Short people, they are very troublesome.)}}
 
** {{ux|dv| E get '''pepperbody''', people no dey gree dey near am. |(NSC_2020, He/She is cantankerous, people don't like to be around them.)}}
 
** {{ux|dv| E get '''pepperbody''', people no dey gree dey near am. |(NSC_2020, He/She is cantankerous, people don't like to be around them.)}}
Line 18: Line 18:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Make e be sey na small ting dey make person dey quarrel.
 
* Make e be sey na small ting dey make person dey quarrel.
** {{ux|dv| Dem talk am sey na Osato '''pepperbody''' na im make people no dey come im shop. |(NSC_2020, They said that Osato's troublesomeness is why people do not patronize him)}}  
+
** {{ux|dv| Dem talk am sey na Osato '''pepperbody''' na im make people no dey come im shop. |(NSC_2020, They said that Osato's troublesomeness is why people do not patronize him.)}}  
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 07:35, 21 November 2022

Naija

Alternative forms

pepperbodi

Etymology

From: English Pepper and body

Pronunciation

  • pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí

Play Play

Noun

  • Person wey be sey na small ting dey make quarrel.
    • Short people eh, deir pepperbody na die.  — (NSC_2020, Short people, they are very troublesome.)
    • E get pepperbody, people no dey gree dey near am.  — (NSC_2020, He/She is cantankerous, people don't like to be around them.)

Adjective

  • Make e be sey na small ting dey make person dey quarrel.
    • Dem talk am sey na Osato pepperbody na im make people no dey come im shop.  — (NSC_2020, They said that Osato's troublesomeness is why people do not patronize him.)

Synonyms

Antonyms

totori

Translations

English: troublesomeness