Difference between revisions of "pepperbody"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Naija) |
||
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | [[ | + | [[pepperbodi]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
Line 8: | Line 8: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí | * pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-pepper body.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng-pepperbody.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-pepperbody.m.ogg</sm2> |
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Person wey be sey na small ting dey make quarrel | + | * Person wey be sey na small ting dey make quarrel. |
** {{ux|dv| Short people eh, deir '''pepperbody''' na die.|(NSC_2020, Short people, they are very troublesome.)}} | ** {{ux|dv| Short people eh, deir '''pepperbody''' na die.|(NSC_2020, Short people, they are very troublesome.)}} | ||
** {{ux|dv| E get '''pepperbody''', people no dey gree dey near am. |(NSC_2020, He/She is cantankerous, people don't like to be around them.)}} | ** {{ux|dv| E get '''pepperbody''', people no dey gree dey near am. |(NSC_2020, He/She is cantankerous, people don't like to be around them.)}} | ||
Line 19: | Line 18: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Make e be sey na small ting dey make person dey quarrel. | * Make e be sey na small ting dey make person dey quarrel. | ||
− | ** {{ux|dv| Dem talk am sey na Osato '''pepperbody''' na im make people no dey come im shop. |(NSC_2020, They said that Osato's troublesomeness is why people do not patronize him)}} | + | ** {{ux|dv| Dem talk am sey na Osato '''pepperbody''' na im make people no dey come im shop. |(NSC_2020, They said that Osato's troublesomeness is why people do not patronize him.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 07:35, 21 November 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English Pepper and body
Pronunciation
- pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí
Noun
- Person wey be sey na small ting dey make quarrel.
- Short people eh, deir pepperbody na die. — (NSC_2020, Short people, they are very troublesome.)
- E get pepperbody, people no dey gree dey near am. — (NSC_2020, He/She is cantankerous, people don't like to be around them.)
Adjective
- Make e be sey na small ting dey make person dey quarrel.
- Dem talk am sey na Osato pepperbody na im make people no dey come im shop. — (NSC_2020, They said that Osato's troublesomeness is why people do not patronize him.)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: troublesomeness