Difference between revisions of "pepperbody"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== pepperbody ===Etymology=== From: English ''Pepper'' and ''body'' ===Pronunciation=== * pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí <sm2>Pcm-ng-pepperbodi.f.og...")
 
Line 8: Line 8:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí
 
* pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí
<sm2>Pcm-ng-pepperbodi.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-pepperbody.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-pepperbodi.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-pepperbody.m.ogg</sm2>  
  
===Usage===
+
 
''Go look'' [[pepperbodi]]
+
===Noun===
 +
* Person wey be sey na small ting dey make quarrel
 +
** {{ux|dv| Short people eh, deir '''pepperbody''' na die.|(NSC_2020, Short people, they are very troublesome.)}}
 +
** {{ux|dv| E get '''pepperbody''', people no dey gree dey near am. |(NSC_2020, He/She is cantankerous, people don't like to be around them.)}}
 +
 
 +
===Adjective===
 +
* Make e be sey na small ting dey make person dey quarrel.
 +
** {{ux|dv| Dem talk am sey na Osato '''pepperbody''' na im make people no dey come im shop. |(NSC_2020, They said that Osato's troublesomeness is why people do not patronize him)}}
 +
 
 +
====Synonyms====
 +
* [[katakata]]
 +
====Antonyms====
 +
[[totori]]
 +
 
 +
====Translations====
 +
English: ''troublesomeness''

Revision as of 12:56, 15 August 2021

Naija

Alternative forms

pepperbody

Etymology

From: English Pepper and body

Pronunciation

  • pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí

Play Play


Noun

  • Person wey be sey na small ting dey make quarrel
    • Short people eh, deir pepperbody na die.  — (NSC_2020, Short people, they are very troublesome.)
    • E get pepperbody, people no dey gree dey near am.  — (NSC_2020, He/She is cantankerous, people don't like to be around them.)

Adjective

  • Make e be sey na small ting dey make person dey quarrel.
    • Dem talk am sey na Osato pepperbody na im make people no dey come im shop.  — (NSC_2020, They said that Osato's troublesomeness is why people do not patronize him)

Synonyms

Antonyms

totori

Translations

English: troublesomeness