pepperbody

Revision as of 07:35, 21 November 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

pepperbodi

Etymology

From: English Pepper and body

Pronunciation

  • pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí

Play Play

Noun

  • Person wey be sey na small ting dey make quarrel.
    • Short people eh, deir pepperbody na die.  — (NSC_2020, Short people, they are very troublesome.)
    • E get pepperbody, people no dey gree dey near am.  — (NSC_2020, He/She is cantankerous, people don't like to be around them.)

Adjective

  • Make e be sey na small ting dey make person dey quarrel.
    • Dem talk am sey na Osato pepperbody na im make people no dey come im shop.  — (NSC_2020, They said that Osato's troublesomeness is why people do not patronize him.)

Synonyms

Antonyms

totori

Translations

English: troublesomeness