pepperfruit
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English pepper, fruit
Pronunciation
- pɛ̀pɛ̀frût
Noun
- Na one kind fruit wey dey pepper person for mouth
- when I go gate, I go buy pepperfruit — (When I go towards the gate, I will buy pepperfruit.)
- When we dey village dat time, we dey eat pepperfruit well well. — (Back in the village, we use to eat a lot of pepperfruit.)
Translation
- English: Exotic fruit