pepperfruit

Revision as of 19:52, 15 March 2021 by 154.66.32.167 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English pepper, fruit

Pronunciation

  • pɛ́pɛ́fr

Play Play

Noun

  • Na one kind fruit wey dey pepper person for mouth
  • when I go gate, I go buy pepperfruit  — (NSC_Legbeti_2021. When I go towards the gate, I will buy pepperfruit.)
  • When we dey village dat time, we dey eat pepperfruit well well.  — (NSC_Legbeti_2021. Back in the village, we use to eat a lot of pepperfruit.)

Translation

  • English: Exotic fruit