pepperfruit

Revision as of 10:35, 5 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English pepper, fruit

Pronunciation

  • pɛ̀pɛ̀frût

Play Play

Noun

  • Na one kind fruit wey dey pepper person for mouth
  • when I go gate, I go buy pepperfruit  — (When I go towards the gate, I will buy pepperfruit.)
  • When we dey village dat time, we dey eat pepperfruit well well.  — (Back in the village, we use to eat a lot of pepperfruit.)

Translation

  • English: Exotic fruit