peppersoup

Revision as of 16:14, 23 February 2021 by 154.66.40.155 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From English: pepper and soup

Pronunciation

  • pɛ̀pɛ̀sûp

Noun

Na soup wey de dey cook with plenty pepper, wey go get fish or meat inside.

  • Pepper soup dey do.  — (LAG_38_Elections_DG__139, Pepper soup is ready.)
  • Eh we get pepper soup.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__123, Yes, we have pepper soup.)

Related forms

Translation

  • English: pepper soup