Difference between revisions of "phone"
(→Verb) |
|||
Line 29: | Line 29: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person dey use someting [[call]] anoder person. | * Make person dey use someting [[call]] anoder person. | ||
− | + | :* {{ux|dv| I wan go '''phone''' my sister wey dey Lagos. |(NSC_2021, I want to phone my sister who stays in Lagos)}} | |
− | + | : {{ux|dv| Make you dey '''phone''' your papa and mama as you dey travel so o! |(NSC_2021, Make sure you stay in touch with your father and mother as you're traveling.)}} | |
====Related form==== | ====Related form==== | ||
* [[telephone]] | * [[telephone]] |
Revision as of 00:29, 21 August 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From :English phone
Pronunciation
- fôn
Noun
- Wetin dem dey use make call.
- Since she start to dey use phone, na im we no dey hear word. — (NSC_2021, Ever since she bought a phone, she has become a nuisance.)
- Di man dey use im phone take call im family for obodo oyibo. — (NSC_Legbeti_2021, The man uses his phone to call his family abroad.)
- Im lock im phone make im wife for no fit read im message dem — (He locked his phone with password to deny his wife assess to his messages.)
- Wetin dem dey use send text or mail.
- Dem send am text for phone. — (NSC_Legbeti_2021, They sent him a text through his phone.)
- When dem sack am, na Phone dem use take send am message, dem no call am face to face. — (NSC_Legbeti_2021, When he was sacked, he was sent a dismissal text sent to his phone, not physical.)
Related form
Synonym
Translation
- English: telephone
Verb
- Make person dey use someting call anoder person.
- I wan go phone my sister wey dey Lagos. — (NSC_2021, I want to phone my sister who stays in Lagos)
- Make you dey phone your papa and mama as you dey travel so o! — (NSC_2021, Make sure you stay in touch with your father and mother as you're traveling.)
Related form
Synonym
Translation
- English: contact, phone