Difference between revisions of "phone"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 26: | Line 26: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person dey use someting [[call]] anoder person. | * Make person dey use someting [[call]] anoder person. | ||
− | :* {{ux|dv| I wan go '''phone''' my sister wey dey Lagos. |(NSC_2021, I want to phone my sister who stays in Lagos)}} | + | :* {{ux|dv| I wan go '''phone''' my sister wey dey Lagos. |(NSC_2021, I want to phone my sister who stays in Lagos.)}} |
: {{ux|dv| Make you dey '''phone''' your papa and mama as you dey travel so o! |(NSC_2021, Make sure you stay in touch with your father and mother as you're traveling.)}} | : {{ux|dv| Make you dey '''phone''' your papa and mama as you dey travel so o! |(NSC_2021, Make sure you stay in touch with your father and mother as you're traveling.)}} | ||
====Related form==== | ====Related form==== |
Revision as of 07:59, 21 November 2022
Naija
Alternative form
Etymology
From :English phone
Pronunciation
- fôn
Noun
- Wetin dem dey use make call.
- Since she start to dey use phone, na im we no dey hear word. — (NSC_2021, Ever since she bought a phone, she has become a nuisance.)
- Di man dey use im phone take call im family for obodo oyibo. — (NSC_2021, The man uses his phone to call his family abroad.)
- E lock im phone make im wife for no fit read im message dem. — (NSC_2021, He locked his phone so his wife won't be able to read his messages.)
- Wetin dem dey use send text or mail.
- Dem send am text for phone. — (NSC_2021, They sent him a text through his phone.)
- When dem sack am, na phone dem use take send am message, dem no call am face to face. — (NSC_2021, When he was sacked, he was sent a dismissal text sent to his phone, not physical.)
Related form
Translation
- English: telephone
Verb
- Make person dey use someting call anoder person.
- I wan go phone my sister wey dey Lagos. — (NSC_2021, I want to phone my sister who stays in Lagos.)
- Make you dey phone your papa and mama as you dey travel so o! — (NSC_2021, Make sure you stay in touch with your father and mother as you're traveling.)
Related form
Synonym
Translation
- English: contact, phone