Difference between revisions of "phone"

 
(9 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English ''phone''
+
From :English ''phone''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Na wetin dem dey use make call.
+
# Wetin dem dey use make call.
#:* {{ux|dv| Since when she begin use '''phone''' na im we no dey hear word. |(NSC_Legbeti_2021. Ever since she bought a phone, she has become a nuisance.)}}
+
#:* {{ux|dv| Since she start to dey use '''phone''', na im we no dey hear word. |(Ever since she bought a phone, she has become a nuisance.)}}
#:* {{ux|dv| De man dey use him '''Phone'''  take call im family for obodo oyinbo. |(NSC_Legbeti_2021. The man uses his phone to call his family abroad.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di man dey use im '''phone'''  take call im family for [[obodo oyibo]]. |(The man uses his phone to call his family abroad.)}}
#:* {{ux|dv|Im lock im '''phone''' make im wife for no fit read im message dem |(He locked his phone with password to deny his wife assess to his messages.)}}
+
#:* {{ux|dv| E lock im '''phone''' make im wife for no fit read im message dem.|(He locked his phone so his wife won't be able to read his messages.)}}
# Na wetin dem dey use send text or mail.
+
# Wetin dem dey use send text or mail.
#:* {{ux|dv|Dem send am text through '''Phone'''. |(NSC_Legbeti_2021. They sent him text through his phone.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dem send am text for '''phone'''. |(They sent him a text through his phone.)}}
#:* {{ux|dv|When dem sack am, na  '''Phone''' dem use take send am message, dem no call am face to face. |(NSC_Legbeti_2021. They sent him dismissal text through his phone, not physical.)}}
+
#:* {{ux|dv| When dem sack am, na  '''phone''' dem use take send am message, dem no call am face to face. |(When he was sacked, he was sent a dismissal text sent to his phone, not physical.)}}
 +
====Related form====
 +
* [[telephone]]
 +
====Translation====
 +
* English: ''telephone''
  
 +
===Verb===
 +
* Make person dey use someting [[call]] anoder person.
 +
:* {{ux|dv| I wan go '''phone''' my sister wey dey Lagos. |(I want to phone my sister who stays in Lagos.)}}
 +
: {{ux|dv| Make you dey '''phone''' your papa and mama as you dey travel so o! |( Make sure you stay in touch with your father and mother as you're travelling.)}}
 
====Related form====
 
====Related form====
 
* [[telephone]]
 
* [[telephone]]
 
 
====Synonym====
 
====Synonym====
* [[handset]]  
+
* [[call]]  
 
 
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''A device used in making calls''
+
* English: ''contact, phone''

Latest revision as of 10:37, 5 June 2023

Naija

Alternative form

Etymology

From :English phone

Pronunciation

  • fôn

Play Play

Noun

  1. Wetin dem dey use make call.
    • Since she start to dey use phone, na im we no dey hear word.  — (Ever since she bought a phone, she has become a nuisance.)
    • Di man dey use im phone take call im family for obodo oyibo.  — (The man uses his phone to call his family abroad.)
    • E lock im phone make im wife for no fit read im message dem.  — (He locked his phone so his wife won't be able to read his messages.)
  2. Wetin dem dey use send text or mail.
    • Dem send am text for phone.  — (They sent him a text through his phone.)
    • When dem sack am, na phone dem use take send am message, dem no call am face to face.  — (When he was sacked, he was sent a dismissal text sent to his phone, not physical.)

Related form

Translation

  • English: telephone

Verb

  • Make person dey use someting call anoder person.
  • I wan go phone my sister wey dey Lagos.  — (I want to phone my sister who stays in Lagos.)
Make you dey phone your papa and mama as you dey travel so o!  — ( Make sure you stay in touch with your father and mother as you're travelling.)

Related form

Synonym

Translation

  • English: contact, phone