Difference between revisions of "phone"
(→==) |
(→Naija) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* fôn | * fôn | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-phone.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-phone.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 20:20, 15 July 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From English phone
Pronunciation
- fôn
Noun
- Na wetin dem dey use make call.
- Since when she begin use phone na im we no dey hear word. — (NSC_Legbeti_2021. Ever since she bought a phone, she has become a nuisance.)
- De man dey use him Phone take call im family for obodo oyinbo. — (NSC_Legbeti_2021. The man uses his phone to call his family abroad.)
- Im lock im phone make im wife for no fit read im message dem — (He locked his phone with password to deny his wife assess to his messages.)
- Na wetin dem dey use send text or mail.
- Dem send am text through Phone. — (NSC_Legbeti_2021. They sent him text through his phone.)
- When dem sack am, na Phone dem use take send am message, dem no call am face to face. — (NSC_Legbeti_2021. They sent him dismissal text through his phone, not physical.)
Related form
Synonym
Translation
- English: A device used in making calls