Difference between revisions of "phone"

(Created page with "==Naija== ====Alternative form==== * fone ===Etymology=== From English ''call'' ===Pronunciation=== * kɔ̂ <sm2>Pcm-ng-call.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-call.m.ogg</sm2> =...")
 
Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English ''call''
+
From English ''phone''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* kɔ̂
+
* fôn
<sm2>Pcm-ng-call.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-phone.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-call.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-phone.m.ogg</sm2>
  
 
===Frequency===
 
===Frequency===
* Frequency in NSC treebank: 208
+
* Frequency in NSC treebank: 2
* Frequency rank in NSC treebank: 79
+
* Frequency rank in NSC treebank:  
* Frequency in raw corpus: 3450
+
* Frequency in raw corpus:  
* Frequency rank in raw corpus: 111
+
* Frequency rank in raw corpus:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Sey person phone dey ring.
+
# Na wetin dem dey use make call.
e fit make you loose control //= e fit scatter your mind //= e fit scatter your head // so if you know sey [ you want answer call ] < park |c make you answer di call |c make you continue wit your journey // M_IBA_13_Road-Safety_Complete_N
+
#:* {{ux|dv| Since when she begin use '''phone''' na im we no dey hear word. |(NSC_Legbeti_2021. Ever since she bought a phone, she has become a nuisance.)}}
:* {{ux|dv| Since when im enter our shop, im dey make '''call''' till im comot. |(ENU_08_Strange-Customers_M__39, He was making calls from when he entered our shop till he left.)}}
+
#:* {{ux|dv| De man dey use him '''Phone''' take call im family for obodo oyinbo. |(NSC_Legbeti_2021. The man uses his phone to call his family abroad.)}}
# Phone call
+
#:* {{ux|dv|Im lock im '''phone''' make im wife for no fit read im message dem |(He locked his phone with password to deny his wife assess to his messages.)}}
#: {{ux|dv|Phone '''call''' |(bbc__81244, __no translation__)}}
+
# Na wetin dem dey use send text or mail.
# landlord call
+
#:* {{ux|dv|Dem send am text through '''Phone'''. |(NSC_Legbeti_2021. They sent him text through his phone.)}}
#: {{ux|dv|She say she don receive plenti number of messages recently for mobile WeChat, and even miss her landlord '''call'''. |(bbc__89012, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|When dem sack am, na  '''Phone''' dem use take send am message, dem no call am face to face. |(NSC_Legbeti_2021. They sent him dismissal text through his phone, not physical.)}}
# BBC call
 
#: {{ux|dv|Tori for outside na say deh don catch de army pipo dem lock'am for ngata but we nova get lucki for get goment tok-tok person Issa Tchiroma Bakary or Didier Badjeck army tok-tok pesin for answer BBC '''call'''. |(bbc__95434, __no translation__)}}
 
# tin call
 
#: {{ux|dv|Traditionalist tok say dis kain tin '''call''' for sacrifice Wetin Native doctor dey tok on top di mata? |(bbc__95710, __no translation__)}}
 
# climate change call
 
#: {{ux|dv|Why Africa must pay attention to climate change Final '''call''' to save world from 'climate wahala' |(bbc__100279, __no translation__)}}
 
# telephone call
 
#: {{ux|dv|However, if entry is made via text message, MMS or telephone '''call''', your network provider will usually charge according to their standard rate or deduct it from your allowance. |(ja102__27, __no translation__)}}
 
# ein call
 
#: {{ux|dv|De say, di governor of Lagos state,
 
  
 
====Related form====
 
====Related form====
 +
* [[telephone]]
 +
 +
====Synonym====
 +
* [[handset]]
 +
 +
====Translation====
 +
* English: ''a device used in making calls''
 +
 
====
 
====

Revision as of 18:20, 22 March 2021

Naija

Alternative form

Etymology

From English phone

Pronunciation

  • fôn


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank:
  • Frequency in raw corpus:
  • Frequency rank in raw corpus:

Noun

  1. Na wetin dem dey use make call.
    • Since when she begin use phone na im we no dey hear word.  — (NSC_Legbeti_2021. Ever since she bought a phone, she has become a nuisance.)
    • De man dey use him Phone take call im family for obodo oyinbo.  — (NSC_Legbeti_2021. The man uses his phone to call his family abroad.)
    • Im lock im phone make im wife for no fit read im message dem  — (He locked his phone with password to deny his wife assess to his messages.)
  2. Na wetin dem dey use send text or mail.
    • Dem send am text through Phone.  — (NSC_Legbeti_2021. They sent him text through his phone.)
    • When dem sack am, na Phone dem use take send am message, dem no call am face to face.  — (NSC_Legbeti_2021. They sent him dismissal text through his phone, not physical.)

Related form

Synonym

Translation

  • English: a device used in making calls

==