phone

Revision as of 00:25, 21 August 2021 by 102.91.4.44 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative form

Etymology

From :English phone

Pronunciation

  • fôn

Play Play

Noun

  1. Wetin dem dey use make call.
    • Since she start to dey use phone, na im we no dey hear word.  — (NSC_2021, Ever since she bought a phone, she has become a nuisance.)
    • Di man dey use im phone take call im family for obodo oyinbo.  — (NSC_Legbeti_2021, The man uses his phone to call his family abroad.)
    • Im lock im phone make im wife for no fit read im message dem  — (He locked his phone with password to deny his wife assess to his messages.)
  2. Wetin dem dey use send text or mail.
    • Dem send am text for phone.  — (NSC_Legbeti_2021, They sent him a text through his phone.)
    • When dem sack am, na Phone dem use take send am message, dem no call am face to face.  — (NSC_Legbeti_2021, When he was sacked, he was sent a dismissal text sent to his phone, not physical.)

Related form

Synonym

Translation

  • English: telephone

Verb

  • Make person dey use someting call anoder person.
  1. I wan go phone my sister wey dey Lagos.  — (NSC_2021, I want to phone my sister who stays in Lagos)
    Make you dey phone your papa and mama as you dey travel so o!  — (NSC_2021, Make sure you stay in touch with your father and mother as you're traveling.)

Related form

Synonym

Translation

  • English: contact, phone