Difference between revisions of "pieces"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''pieces'' ===Pronunciation=== pɪ́sɪ̀s <sm2>Pcm-ng-pieces.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-pieces.m.ogg</sm2> ===Noun=== # Someting wey de...") |
(→Naija) |
||
Line 28: | Line 28: | ||
:* {{ux|dv| Dose people wey dey sell market no go follow dem drag, de go use mouth '''pieces''' you. |(NSC_2021, Don't exchange words with people at the market, they'll hurt you with their words.)}} | :* {{ux|dv| Dose people wey dey sell market no go follow dem drag, de go use mouth '''pieces''' you. |(NSC_2021, Don't exchange words with people at the market, they'll hurt you with their words.)}} | ||
# Make person do someting [[wellwell]] | # Make person do someting [[wellwell]] | ||
+ | #:* {{ux|dv| Di way dat guy take '''pieces''' di course eh, even lecturer bow. |(NSC_2021, The young man performed so well, even the lecturer was impressed.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Una still dey ask how dat babe take run dat debate; e '''pieces''' am.|(NSC_2021, You are still asking how the lady performed at the debate? She did a great job.)}} | ||
# Make dem shoot person. | # Make dem shoot person. | ||
+ | #:* {{ux|dv| If you see how police take '''pieces''' people wey go tief for di bank eh, you go vomit. |(NSC_2021, If you see how the police riddled the bank robbers with bullets, you'll throw up.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| No go dey claim [[odeshi]] o, de go too '''pieces''' you o. |(NSC_2021, Don't go about claiming to be invulnerable to bullets.)}} | ||
+ | |||
+ | |||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''dice'', ''chop'', ''insult'', '' shoot'', ''perform excellently'' |
Revision as of 09:41, 6 December 2021
Naija
Etymology
From: English pieces
Pronunciation
Noun
- Someting wey de cut small small
- Dis meat small o, how many pieces you see buy? — (NSC_2021, This meat is rather small, how many pieces did you buy?)
- Cloth wey remain when e be sey tailor don cut wetin e want use take sew cloth
- Shey you know sey you fit collect pieces for tailor shop use am take do one kind ghenghen pattern? — (NSC_2021, You know that you collect pieces of cloth from the tailor's shop and make a really nice pattern from them, right? )
- Tailor shop wey no get pieces shey di tailor sabi im work at all at all? — (NSC_2021, If you don't find pieces of cloth in a tailor's shop, does the tailor even know their job at all?)
- Small small wood wey dey when carpenter don cut di one wey e want use take do someting
- No dey pack pieces dey comot for carpenter shop like dat. E fit get wetin im want use am do. — (NSC_2021, Don't just throw away pieces of wood in a carpenter's shop, they could come in handy for something.)
- When we small, we dey go find pieces for carpenter shop, take am dey do small small car. — (NSC_2021, When we were kids, we go to pick pieces of wood from the carpenter's shop to make small cars.)
Translation
- English: bits, pieces
Verb
- Make person cut cut someting smallsmall.
- No cook dat cow leg like dat o, pieces am. — (NSC_2021, Don't cook the beef whole, chop it into pieces.)
- Different diiferent style dey how people dey like cook deir yam. Some people dey cut am like bread, de go slice am, round round. Some people dey pieces am. — (NSC_2021, People like to cook their yam differently. Some like to slice it, while others like to cut it into chunks.)
- Make person use mouth take yab yab person.
- Some people mouth sharp, die! De go use mouth pieces you. — (NSC_2021, some people really have a sharp mouth, they can make very derogatory remarks and hurt you.)
- Dose people wey dey sell market no go follow dem drag, de go use mouth pieces you. — (NSC_2021, Don't exchange words with people at the market, they'll hurt you with their words.)
- Make person do someting wellwell
- Di way dat guy take pieces di course eh, even lecturer bow. — (NSC_2021, The young man performed so well, even the lecturer was impressed.)
- Una still dey ask how dat babe take run dat debate; e pieces am. — (NSC_2021, You are still asking how the lady performed at the debate? She did a great job.)
- Make dem shoot person.
- If you see how police take pieces people wey go tief for di bank eh, you go vomit. — (NSC_2021, If you see how the police riddled the bank robbers with bullets, you'll throw up.)
- No go dey claim odeshi o, de go too pieces you o. — (NSC_2021, Don't go about claiming to be invulnerable to bullets.)
Translation
- English: dice, chop, insult, shoot, perform excellently