Difference between revisions of "pieces"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From: English ''pieces''
 
From: English ''pieces''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
pɪ́sɪ̀s
+
* pɪ́sɪ̀s
 
<sm2>Pcm-ng-pieces.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-pieces.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-pieces.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-pieces.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Someting wey de cut small small
+
# Someting wey de cut small small.
#:* {{ux|dv| Dis meat small o, how many '''pieces''' you see buy? |(NSC_2021, This meat is rather small, how many pieces did you buy?)}}
+
#:* {{ux|dv| Dis meat small o, how many '''pieces''' you see buy? |(This meat is rather small, how many pieces did you buy?)}}
# Cloth wey remain when e be sey tailor don cut wetin e want use  take sew cloth
+
# Cloth wey remain when e be sey tailor don cut wetin e want use  take sew cloth.
#:* {{ux|dv| Shey you know sey you fit collect '''pieces''' for tailor shop use am take do one kind [[ghenghen]] pattern?|(NSC_2021, You know that you collect pieces of cloth from the tailor's shop and make a really nice pattern from them, right? )}}
+
#:* {{ux|dv| Shey you know sey you fit collect '''pieces''' for tailor shop use am take do one kind [[ghenghen]] pattern?|(You know that you collect pieces of cloth from the tailor's shop and make a really nice pattern from them, right? )}}
#:* {{ux|dv| Tailor shop wey no get '''pieces''' shey di tailor sabi im work at all at all? |(NSC_2021, If you don't find pieces of cloth in a tailor's shop, does the tailor even know their job at all?)}}
+
#:* {{ux|dv| Tailor shop wey no get '''pieces''' shey di tailor sabi im work at all at all? |(If you don't find pieces of cloth in a tailor's shop, does the tailor even know their job at all?)}}
# Small small wood wey dey when carpenter don cut di one wey e want use take do someting
+
# Small small wood wey dey when carpenter don cut di one wey e want use take do someting.
#:* {{ux|dv| No dey pack '''pieces''' dey comot for carpenter shop like dat. E fit get wetin im want use am do. |(NSC_2021, Don't just throw away pieces of wood in a carpenter's shop, they could come in handy for something.)}}
+
#:* {{ux|dv| No dey pack '''pieces''' dey comot for carpenter shop like dat. E fit get wetin im want use am do. |(Don't just throw away pieces of wood in a carpenter's shop, they could come in handy for something.)}}
#:* {{ux|dv| When we small, we dey go find '''pieces''' for carpenter shop, take am dey do small small car.|(NSC_2021, When we were kids, we go  to pick pieces of wood from the carpenter's shop to make small cars.)}}
+
#:* {{ux|dv| When we small, we dey go find '''pieces''' for carpenter shop, take am dey do small small car.|(When we were kids, we go  to pick pieces of wood from the carpenter's shop to make small cars.)}}
  
 
====Translation====
 
====Translation====
Line 22: Line 22:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
# Make person [[cut cut]] someting [[smallsmall]].
 
# Make person [[cut cut]] someting [[smallsmall]].
#:* {{ux|dv| No cook dat cow leg like dat o, '''pieces''' am. |(NSC_2021, Don't cook the beef whole, chop it into pieces.)}}
+
#:* {{ux|dv| No cook dat cow leg like dat o, '''pieces''' am. |(Don't cook the beef whole, chop it into pieces.)}}
#:* {{ux|dv| Different diiferent style dey how people dey like cook deir yam. Some people dey cut am like bread, de go slice am, round round. Some people dey '''pieces''' am. |(NSC_2021, People like to cook their yam differently. Some like to slice it, while others like to cut it into chunks.)}}
+
#:* {{ux|dv| Different diiferent style dey how people dey like cook deir yam. Some people dey cut am like bread, de go slice am, round round. Some people dey '''pieces''' am. |(People like to cook their yam differently. Some like to slice it, while others like to cut it into chunks.)}}
 
# Make person use mouth take [[yab]] yab person.
 
# Make person use mouth take [[yab]] yab person.
:* {{ux|dv| Some people mouth sharp, die! De go use mouth '''pieces''' you. |(NSC_2021, some people really have a sharp mouth, they can make very derogatory remarks and hurt you.)}}
+
#:* {{ux|dv| Some people mouth sharp, die! De go use mouth '''pieces''' you. |(some people really have a sharp mouth, they can make very derogatory remarks and hurt you.)}}
:* {{ux|dv| Dose people wey dey sell market no go follow dem drag, de go use mouth '''pieces''' you. |(NSC_2021, Don't exchange words with people at the market, they'll hurt you with their words.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dose people wey dey sell market no go follow dem drag, de go use mouth '''pieces''' you. |(Don't exchange words with people at the market, they'll hurt you with their words.)}}
# Make person do someting [[wellwell]]
+
# Make person do someting [[wellwell]].
#:* {{ux|dv| Di way dat guy take '''pieces''' di course eh, even lecturer bow. |(NSC_2021, The young man performed so well, even the lecturer was impressed.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di way dat guy take '''pieces''' di course eh, even lecturer bow. |(The young man performed so well, even the lecturer was impressed.)}}
#:* {{ux|dv| Una still dey ask how dat babe take run dat debate; e '''pieces''' am.|(NSC_2021, You are still asking how the lady performed at the debate? She did a great job.)}}
+
#:* {{ux|dv| Una still dey ask how dat babe take run dat debate; e '''pieces''' am.|(You are still asking how the lady performed at the debate? She did a great job.)}}
 
# Make dem shoot person.
 
# Make dem shoot person.
#:* {{ux|dv| If you see how police take '''pieces''' people wey go tief for di bank eh, you go vomit. |(NSC_2021, If you see how the police riddled the bank robbers with bullets, you'll throw up.)}}
+
#:* {{ux|dv| If you see how police take '''pieces''' people wey go tief for di bank eh, you go vomit. |(If you see how the police riddled the bank robbers with bullets, you'll throw up.)}}
#:* {{ux|dv| No go dey claim [[odeshi]] o, de go too '''pieces''' you o. |(NSC_2021, Don't go about claiming to be invulnerable to bullets.)}}
+
#:* {{ux|dv| No go dey claim [[odeshi]] o, de go too '''pieces''' you o. |(Don't go about claiming to be invulnerable to bullets.)}}
  
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''dice'', ''chop'', ''insult'', '' shoot'', ''perform excellently''
 
* English: ''dice'', ''chop'', ''insult'', '' shoot'', ''perform excellently''

Latest revision as of 10:38, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English pieces

Pronunciation

  • pɪ́sɪ̀s

Play Play

Noun

  1. Someting wey de cut small small.
    • Dis meat small o, how many pieces you see buy?  — (This meat is rather small, how many pieces did you buy?)
  2. Cloth wey remain when e be sey tailor don cut wetin e want use take sew cloth.
    • Shey you know sey you fit collect pieces for tailor shop use am take do one kind ghenghen pattern?  — (You know that you collect pieces of cloth from the tailor's shop and make a really nice pattern from them, right? )
    • Tailor shop wey no get pieces shey di tailor sabi im work at all at all?  — (If you don't find pieces of cloth in a tailor's shop, does the tailor even know their job at all?)
  3. Small small wood wey dey when carpenter don cut di one wey e want use take do someting.
    • No dey pack pieces dey comot for carpenter shop like dat. E fit get wetin im want use am do.  — (Don't just throw away pieces of wood in a carpenter's shop, they could come in handy for something.)
    • When we small, we dey go find pieces for carpenter shop, take am dey do small small car.  — (When we were kids, we go to pick pieces of wood from the carpenter's shop to make small cars.)

Translation

  • English: bits, pieces

Verb

  1. Make person cut cut someting smallsmall.
    • No cook dat cow leg like dat o, pieces am.  — (Don't cook the beef whole, chop it into pieces.)
    • Different diiferent style dey how people dey like cook deir yam. Some people dey cut am like bread, de go slice am, round round. Some people dey pieces am.  — (People like to cook their yam differently. Some like to slice it, while others like to cut it into chunks.)
  2. Make person use mouth take yab yab person.
    • Some people mouth sharp, die! De go use mouth pieces you.  — (some people really have a sharp mouth, they can make very derogatory remarks and hurt you.)
    • Dose people wey dey sell market no go follow dem drag, de go use mouth pieces you.  — (Don't exchange words with people at the market, they'll hurt you with their words.)
  3. Make person do someting wellwell.
    • Di way dat guy take pieces di course eh, even lecturer bow.  — (The young man performed so well, even the lecturer was impressed.)
    • Una still dey ask how dat babe take run dat debate; e pieces am.  — (You are still asking how the lady performed at the debate? She did a great job.)
  4. Make dem shoot person.
    • If you see how police take pieces people wey go tief for di bank eh, you go vomit.  — (If you see how the police riddled the bank robbers with bullets, you'll throw up.)
    • No go dey claim odeshi o, de go too pieces you o.  — (Don't go about claiming to be invulnerable to bullets.)


Translation

  • English: dice, chop, insult, shoot, perform excellently