Difference between revisions of "pieces"
(→Verb) |
(→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Someting wey de cut small small. | # Someting wey de cut small small. | ||
− | #:* {{ux|dv| Dis meat small o, how many '''pieces''' you see buy? |( | + | #:* {{ux|dv| Dis meat small o, how many '''pieces''' you see buy? |(This meat is rather small, how many pieces did you buy?)}} |
# Cloth wey remain when e be sey tailor don cut wetin e want use take sew cloth. | # Cloth wey remain when e be sey tailor don cut wetin e want use take sew cloth. | ||
− | #:* {{ux|dv| Shey you know sey you fit collect '''pieces''' for tailor shop use am take do one kind [[ghenghen]] pattern?|( | + | #:* {{ux|dv| Shey you know sey you fit collect '''pieces''' for tailor shop use am take do one kind [[ghenghen]] pattern?|(You know that you collect pieces of cloth from the tailor's shop and make a really nice pattern from them, right? )}} |
− | #:* {{ux|dv| Tailor shop wey no get '''pieces''' shey di tailor sabi im work at all at all? |( | + | #:* {{ux|dv| Tailor shop wey no get '''pieces''' shey di tailor sabi im work at all at all? |(If you don't find pieces of cloth in a tailor's shop, does the tailor even know their job at all?)}} |
# Small small wood wey dey when carpenter don cut di one wey e want use take do someting. | # Small small wood wey dey when carpenter don cut di one wey e want use take do someting. | ||
− | #:* {{ux|dv| No dey pack '''pieces''' dey comot for carpenter shop like dat. E fit get wetin im want use am do. |( | + | #:* {{ux|dv| No dey pack '''pieces''' dey comot for carpenter shop like dat. E fit get wetin im want use am do. |(Don't just throw away pieces of wood in a carpenter's shop, they could come in handy for something.)}} |
− | #:* {{ux|dv| When we small, we dey go find '''pieces''' for carpenter shop, take am dey do small small car.|( | + | #:* {{ux|dv| When we small, we dey go find '''pieces''' for carpenter shop, take am dey do small small car.|(When we were kids, we go to pick pieces of wood from the carpenter's shop to make small cars.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
Line 22: | Line 22: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person [[cut cut]] someting [[smallsmall]]. | # Make person [[cut cut]] someting [[smallsmall]]. | ||
− | #:* {{ux|dv| No cook dat cow leg like dat o, '''pieces''' am. |( | + | #:* {{ux|dv| No cook dat cow leg like dat o, '''pieces''' am. |(Don't cook the beef whole, chop it into pieces.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Different diiferent style dey how people dey like cook deir yam. Some people dey cut am like bread, de go slice am, round round. Some people dey '''pieces''' am. |( | + | #:* {{ux|dv| Different diiferent style dey how people dey like cook deir yam. Some people dey cut am like bread, de go slice am, round round. Some people dey '''pieces''' am. |(People like to cook their yam differently. Some like to slice it, while others like to cut it into chunks.)}} |
# Make person use mouth take [[yab]] yab person. | # Make person use mouth take [[yab]] yab person. | ||
− | #:* {{ux|dv| Some people mouth sharp, die! De go use mouth '''pieces''' you. |( | + | #:* {{ux|dv| Some people mouth sharp, die! De go use mouth '''pieces''' you. |(some people really have a sharp mouth, they can make very derogatory remarks and hurt you.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Dose people wey dey sell market no go follow dem drag, de go use mouth '''pieces''' you. |( | + | #:* {{ux|dv| Dose people wey dey sell market no go follow dem drag, de go use mouth '''pieces''' you. |(Don't exchange words with people at the market, they'll hurt you with their words.)}} |
# Make person do someting [[wellwell]]. | # Make person do someting [[wellwell]]. | ||
− | #:* {{ux|dv| Di way dat guy take '''pieces''' di course eh, even lecturer bow. |( | + | #:* {{ux|dv| Di way dat guy take '''pieces''' di course eh, even lecturer bow. |(The young man performed so well, even the lecturer was impressed.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Una still dey ask how dat babe take run dat debate; e '''pieces''' am.|( | + | #:* {{ux|dv| Una still dey ask how dat babe take run dat debate; e '''pieces''' am.|(You are still asking how the lady performed at the debate? She did a great job.)}} |
# Make dem shoot person. | # Make dem shoot person. | ||
− | #:* {{ux|dv| If you see how police take '''pieces''' people wey go tief for di bank eh, you go vomit. |( | + | #:* {{ux|dv| If you see how police take '''pieces''' people wey go tief for di bank eh, you go vomit. |(If you see how the police riddled the bank robbers with bullets, you'll throw up.)}} |
− | #:* {{ux|dv| No go dey claim [[odeshi]] o, de go too '''pieces''' you o. |( | + | #:* {{ux|dv| No go dey claim [[odeshi]] o, de go too '''pieces''' you o. |(Don't go about claiming to be invulnerable to bullets.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''dice'', ''chop'', ''insult'', '' shoot'', ''perform excellently'' | * English: ''dice'', ''chop'', ''insult'', '' shoot'', ''perform excellently'' |
Latest revision as of 10:38, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English pieces
Pronunciation
- pɪ́sɪ̀s
Noun
- Someting wey de cut small small.
- Dis meat small o, how many pieces you see buy? — (This meat is rather small, how many pieces did you buy?)
- Cloth wey remain when e be sey tailor don cut wetin e want use take sew cloth.
- Shey you know sey you fit collect pieces for tailor shop use am take do one kind ghenghen pattern? — (You know that you collect pieces of cloth from the tailor's shop and make a really nice pattern from them, right? )
- Tailor shop wey no get pieces shey di tailor sabi im work at all at all? — (If you don't find pieces of cloth in a tailor's shop, does the tailor even know their job at all?)
- Small small wood wey dey when carpenter don cut di one wey e want use take do someting.
- No dey pack pieces dey comot for carpenter shop like dat. E fit get wetin im want use am do. — (Don't just throw away pieces of wood in a carpenter's shop, they could come in handy for something.)
- When we small, we dey go find pieces for carpenter shop, take am dey do small small car. — (When we were kids, we go to pick pieces of wood from the carpenter's shop to make small cars.)
Translation
- English: bits, pieces
Verb
- Make person cut cut someting smallsmall.
- No cook dat cow leg like dat o, pieces am. — (Don't cook the beef whole, chop it into pieces.)
- Different diiferent style dey how people dey like cook deir yam. Some people dey cut am like bread, de go slice am, round round. Some people dey pieces am. — (People like to cook their yam differently. Some like to slice it, while others like to cut it into chunks.)
- Make person use mouth take yab yab person.
- Some people mouth sharp, die! De go use mouth pieces you. — (some people really have a sharp mouth, they can make very derogatory remarks and hurt you.)
- Dose people wey dey sell market no go follow dem drag, de go use mouth pieces you. — (Don't exchange words with people at the market, they'll hurt you with their words.)
- Make person do someting wellwell.
- Di way dat guy take pieces di course eh, even lecturer bow. — (The young man performed so well, even the lecturer was impressed.)
- Una still dey ask how dat babe take run dat debate; e pieces am. — (You are still asking how the lady performed at the debate? She did a great job.)
- Make dem shoot person.
- If you see how police take pieces people wey go tief for di bank eh, you go vomit. — (If you see how the police riddled the bank robbers with bullets, you'll throw up.)
- No go dey claim odeshi o, de go too pieces you o. — (Don't go about claiming to be invulnerable to bullets.)
Translation
- English: dice, chop, insult, shoot, perform excellently