Difference between revisions of "pikin"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * pickin 0.77 840, children 0.75 1537, woman 0.65 2792, parents 0.64 434, mama 0.63 2152, girl 0.63 1023, parent 0.62 85, papa 0.62 2213, tea...")
 
 
(20 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* pickin 0.77 840, children 0.75 1537, woman 0.65 2792, parents 0.64 434, mama 0.63 2152, girl 0.63 1023, parent 0.62 85, papa 0.62 2213, teacher 0.59 350
+
* [[pickin]], [[pikini]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English pikin
+
From West Indies: '' Portugese pequenino ''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* pìkîn
 
* pìkîn
 
<sm2>Pcm-ng-pikin.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-pikin.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-pikin.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-pikin.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 115
 
* Frequency rank in NSC treebank: 124
 
* Frequency in raw corpus: 4969
 
* Frequency rank in raw corpus: 80
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
  
  
 
===Noun===
 
===Noun===
pikin: child -- Definition in Naija?
+
# Small omomo wey dem just born wey still small.
 
+
#:* {{ux|dv|'''Pikin''' suppose collect all the vaccines wey [[smallsmall]] children dey collect |(Babies are expected to get vaccinated with all the necessary vaccines meant for babies.)}}
 
+
# Child wey don grow wey never mature finish.
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv| Your '''pikin''' don grow comot for di small '''pikin''' wey I bin know.|(Your child is now all grown up and no longer the young child I knew him to be.)}}
#: {{ux|dv|Di gumbody country dem sign sey dem go respect di right of di '''pikin''' dem.|no translation}}
+
#:* {{ux|dv|How dat '''pikin''? |(WAZK_05_Reincarnation_DG__83, How is the child?)}}
# - (frequency:1046)
+
# Person wey no be [[sabi person]].
#: {{ux|dv|'''Pikin''' go get… |(JOS_09_Wife-And-Mother-In-Law_M__57, A child will have...)}}
+
#:* {{ux|dv|You think sey I be '''pikin''' for dis job. |(Do you think that I'm a novice in this job.)}}
#: {{ux|dv|11 born '''pikin'''. |(bbc__86547, __no translation__)}}
 
# det (frequency:729)
 
#: {{ux|dv|How dat '''pikin'''… |(WAZK_05_Reincarnation_DG__83, How will that child...)}}
 
#: {{ux|dv|di '''pikin''' gangan ; |(hildrights__849, __no translation__)}}
 
# case (frequency:159)
 
#: {{ux|dv|Na for '''pikin''', e dey inside body. |(NST_cleaned__20591, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|person wey dey manage home of '''pikin'''; |(hildrights__1207, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:144)
 
#: {{ux|dv|You be God '''pikin'''. |(NST_cleaned__17895, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na Jephthah '''pikin'''! |(jw__25220, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:88)
 
#: {{ux|dv|Na, be small '''pikin'''. |(NST_cleaned__24278, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I no be small '''pikin'''. |(NST_cleaned__22148, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:48)
 
#: {{ux|dv|Mama and '''pikin''' dey strong! |(jw__9244, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Carry your wife and '''pikin''' run go Egypt. |(jw__34344, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:39)
 
#: {{ux|dv|dis section go apply give '''pikin''' wey be sey – e dey care ; |(hildrights__460, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Pikin''' wey sharp like razor need new tins to fit keep dia ginger. |(bbc__81349, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:29)
 
#: {{ux|dv|'''Pikin''' right dem. |(hildrights__503, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di producers put am for dia to make '''pikin''' dem happy. |(bbc__1758, __no translation__)}}
 
# cc-nmod (frequency:23)
 
#: {{ux|dv|Old papa and '''pikin''' them go sit round fire to kill the cold. |(katakata__676, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Even though army bin kill woman and '''pikin''' dem for Far North region, de same army di do ndon for Anglophone regions. |(bbc__47672, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|dem go use di correct way to let '''pikin''' dem and big people hear. |(gumbody__44, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem dey try sabi everybody for the congregation whether na '''pikin''' or old person. |(jw__6505, __no translation__)}}
 
# cc-det (frequency:17)
 
#: {{ux|dv|E give am husband and one '''pikin'''. |(jw__18728, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na because of the better, abi na because of di '''pikin''', |(ENU_28_World-Food-Day_M__18, Is it because of the Better, or because if the Pikin ?)}}
 
# obj (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|Ah go take ma '''pikin''' dem for school tomorrow. |(bbc__67392, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|David come go find Jonathan '''pikin''' Mephibosheth. |(jw__869, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|Di '''pikin''' dia papa, Anaba Umunna na fridge repairer. |(bbc__37154, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|as e com bi, dem no go release any information for paper wey go mek am easy to know who di '''pikin''' bi. |(hildrights__1239, __no translation__)}}
 
# cc-dep (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|or '''pikin''' wey be sey e dey under care order or supervision order. |(hildrights__191, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Professor Hong Young-Shik for di Political Science Department of di University tok say na Mrs Buhari work for women and '''pikin''' dem ginger dem to give am di award. |(bbc__84114, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Okonkwo harsh well well, na strong hand e take hold im wife and '''pikin''' them. |(katakata__531, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De tin weh e worry me na how de sista e '''pikin''' beat me and ma '''pikin''' dem plus some kana tok weh e no good. |(bbc__27768, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Alex Iwobi dey wonda how '''pikin''' dem dey hail am |(bbc__13714, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Pikin''' dem of immigrants also show face for di England team. |(bbc__81333, __no translation__)}}
 
# amod-cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|And we still happy sey we show the same example to our '''pikin''' and grand '''pikin'''. |(jw__11027, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mama, papa and small '''pikin''' dem follow us for back as di rain maker dey for front wit di white cloth im wear for bodi and tie for head. |(bbc__23955, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonymes====
 
* pickin 0.77 840, children 0.75 1537, woman 0.65 2792, parents 0.64 434, mama 0.63 2152, girl 0.63 1023, parent 0.62 85, papa 0.62 2213, teacher 0.59 350
 
 
 
====Antonymes====
 
* pickin 0.77 840, children 0.75 1537, woman 0.65 2792, parents 0.64 434, mama 0.63 2152, girl 0.63 1023, parent 0.62 85, papa 0.62 2213, teacher 0.59 350
 
 
 
====Translations====
 
* English: child
 
 
 
 
 
 
 
===Verb===
 
pikin: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# nsubj-obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Even Colonel Didier Badjeck army tori person say na separatist kidnap de '''pikin''' dem. |(bbc__27622, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As you kill more innocent pipo dis di push dia boy '''pikin''' dem, and relations for join amba e tok. |(bbc__5419, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Bible talk sey: ‘Eli '''pikin''' dem bad well well; |(jw__11632, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Chairman Fru Ndi tell BBC News Pidgin say e bi di sleep when e '''pikin''' dem kam bang de door say fire don catch for house. |(bbc__25017, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj-obl:arg (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|AFP School '''pikin''' dem from Nigeria inside one UN camp for refugees for Cameroon. |(bbc__10355, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E claim say den ask e wuasi de fighters dey, deh drag yi enta inside house rape e for dis taim e '''pikin''' di craiy for corner. |(bbc__44089, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E no get money, e no fit buy chop for im wife and '''pikin''' them. |(katakata__687, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The whole village gather for the ilo, man oh, woman and '''pikin''' them. |(katakata__823, __no translation__)}}
 
# advcl-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Goment too say na separatist kidnap de '''pikin''' dem as deh say make all school dem remain close until goment answer dem. |(bbc__54553, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For decades now, di quality of education for Nigeria don kpafuka and so Honourable Sergius Osei Ogun from Edo state bin want make dem enact law wey go force goment officials '''pikin''' dem to go only public school sake di mata. |(bbc__50934, __no translation__)}}
 
# ccomp-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dis make de papa Samuel Eto'o e belle sweet sotei e go write for social media say e '''pikin''' e tori di waka. |(bbc__40858, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Among de pipo weh deh di campaign for Biya na for President Amadou Ahidjo e '''pikin''', Aminatou Ahidjo, all ministers, directors and odas. |(bbc__14881, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonymes====
 
* pickin 0.77 840, children 0.75 1537, woman 0.65 2792, parents 0.64 434, mama 0.63 2152, girl 0.63 1023, parent 0.62 85, papa 0.62 2213, teacher 0.59 350
 
 
 
====Antonymes====
 
* pickin 0.77 840, children 0.75 1537, woman 0.65 2792, parents 0.64 434, mama 0.63 2152, girl 0.63 1023, parent 0.62 85, papa 0.62 2213, teacher 0.59 350
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''child, novice''

Latest revision as of 10:39, 5 June 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From West Indies: Portugese pequenino

Pronunciation

  • pìkîn

Play Play


Noun

  1. Small omomo wey dem just born wey still small.
    • Pikin suppose collect all the vaccines wey smallsmall children dey collect  — (Babies are expected to get vaccinated with all the necessary vaccines meant for babies.)
  2. Child wey don grow wey never mature finish.
    • Your pikin don grow comot for di small pikin wey I bin know.  — (Your child is now all grown up and no longer the young child I knew him to be.)
    • How dat 'pikin?  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__83, How is the child?)
  3. Person wey no be sabi person.
    • You think sey I be pikin for dis job.  — (Do you think that I'm a novice in this job.)

Translations

  • English: child, novice