sabi person

Naija

Alternative forms

Etymology

From Portuguese: sabir and English person

Pronunciation

  • sàbípɛ́sɪ̌n

Play Play

Noun

  • Person wey be sey e know about someting well well.
  • Di sabi person for inside mama and small pikin medicine don talk sey Nigeria don dey try to stop make tata dey die.  — (The expert in pediatric medicine has said that Nigeria has been trying to stop child mortality.)
  • De no just carry dey become sabi person for dis matter, e dey take time small.  —  (They do not just become an expert in this matter, it takes quite some time.)

Related form

Translations

  • English: expert