Difference between revisions of "pikin"

 
Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Small omomo wey dem just born wey still small.
 
# Small omomo wey dem just born wey still small.
#:* {{ux|dv|'''Pikin''' suppose collect all the vaccines wey [[smallsmall]] children dey collect |(NSC_2021, Babies are expected to get vaccinated with all the necessary vaccines meant for babies.)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Pikin''' suppose collect all the vaccines wey [[smallsmall]] children dey collect |(Babies are expected to get vaccinated with all the necessary vaccines meant for babies.)}}
 
# Child wey don grow wey never mature finish.
 
# Child wey don grow wey never mature finish.
#:* {{ux|dv| Your '''pikin''' don grow comot for di small '''pikin''' wey I bin know.|NSC_2021, Your child is now all grown up and no longer the young child I knew him to be.)}}
+
#:* {{ux|dv| Your '''pikin''' don grow comot for di small '''pikin''' wey I bin know.|(Your child is now all grown up and no longer the young child I knew him to be.)}}
 
#:* {{ux|dv|How dat '''pikin''? |(WAZK_05_Reincarnation_DG__83, How is the child?)}}
 
#:* {{ux|dv|How dat '''pikin''? |(WAZK_05_Reincarnation_DG__83, How is the child?)}}
 
# Person wey no be [[sabi person]].
 
# Person wey no be [[sabi person]].
#:* {{ux|dv|You think sey I be '''pikin''' for dis job. |(NSC_2020, Do you think that I'm a novice in this job.)}}
+
#:* {{ux|dv|You think sey I be '''pikin''' for dis job. |(Do you think that I'm a novice in this job.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''child, novice''
 
* English: ''child, novice''

Latest revision as of 10:39, 5 June 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From West Indies: Portugese pequenino

Pronunciation

  • pìkîn

Play Play


Noun

  1. Small omomo wey dem just born wey still small.
    • Pikin suppose collect all the vaccines wey smallsmall children dey collect  — (Babies are expected to get vaccinated with all the necessary vaccines meant for babies.)
  2. Child wey don grow wey never mature finish.
    • Your pikin don grow comot for di small pikin wey I bin know.  — (Your child is now all grown up and no longer the young child I knew him to be.)
    • How dat 'pikin?  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__83, How is the child?)
  3. Person wey no be sabi person.
    • You think sey I be pikin for dis job.  — (Do you think that I'm a novice in this job.)

Translations

  • English: child, novice