Difference between revisions of "pikin"
(→Noun) |
|||
(16 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * pickin | + | * [[pickin]], [[pikini]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From West Indies: '' Portugese pequenino '' | |
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* pìkîn | * pìkîn | ||
<sm2>Pcm-ng-pikin.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pikin.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-pikin.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pikin.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Small omomo wey dem just born wey still small. | |
− | + | #:* {{ux|dv|'''Pikin''' suppose collect all the vaccines wey [[smallsmall]] children dey collect |(Babies are expected to get vaccinated with all the necessary vaccines meant for babies.)}} | |
− | + | # Child wey don grow wey never mature finish. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Your '''pikin''' don grow comot for di small '''pikin''' wey I bin know.|(Your child is now all grown up and no longer the young child I knew him to be.)}} | |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|How dat '''pikin''? |(WAZK_05_Reincarnation_DG__83, How is the child?)}} |
− | # | + | # Person wey no be [[sabi person]]. |
− | #: {{ux|dv|''' | + | #:* {{ux|dv|You think sey I be '''pikin''' for dis job. |(Do you think that I'm a novice in this job.)}} |
− | #: {{ux|dv|How dat '''pikin'' | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: child | + | * English: ''child, novice'' |
Latest revision as of 10:39, 5 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From West Indies: Portugese pequenino
Pronunciation
- pìkîn
Noun
- Small omomo wey dem just born wey still small.
- Pikin suppose collect all the vaccines wey smallsmall children dey collect — (Babies are expected to get vaccinated with all the necessary vaccines meant for babies.)
- Child wey don grow wey never mature finish.
- Your pikin don grow comot for di small pikin wey I bin know. — (Your child is now all grown up and no longer the young child I knew him to be.)
- How dat 'pikin? — (WAZK_05_Reincarnation_DG__83, How is the child?)
- Person wey no be sabi person.
- You think sey I be pikin for dis job. — (Do you think that I'm a novice in this job.)
Translations
- English: child, novice