Difference between revisions of "pikin"

 
(9 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* pickin 0.77 840, pikini
+
* [[pickin]], [[pikini]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from Krio
+
From West Indies: '' Portugese pequenino ''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* pìkîn
 
* pìkîn
Line 11: Line 10:
 
<sm2>Pcm-ng-pikin.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-pikin.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 115
 
* Frequency rank in NSC treebank: 124
 
* Frequency in raw corpus: 4969
 
* Frequency rank in raw corpus: 80
 
 
 
===Definition===
 
* Person wey be sey na one mile and pile born
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
+
# Small omomo wey dem just born wey still small.
#{{ux|dv|Di gumbody country dem sign sey dem go respect di right of di '''pikin''' dem.|Egbokhare_2020, no translation}}
+
#:* {{ux|dv|'''Pikin''' suppose collect all the vaccines wey [[smallsmall]] children dey collect |(Babies are expected to get vaccinated with all the necessary vaccines meant for babies.)}}
#{{ux|dv|'''Pikin''' go get… |(JOS_09_Wife-And-Mother-In-Law_M__57, A child will have...)}}
+
# Child wey don grow wey never mature finish.
#{{ux|dv|How dat '''pikin'''… |(WAZK_05_Reincarnation_DG__83, How will that child...)}}
+
#:* {{ux|dv| Your '''pikin''' don grow comot for di small '''pikin''' wey I bin know.|(Your child is now all grown up and no longer the young child I knew him to be.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|How dat '''pikin''? |(WAZK_05_Reincarnation_DG__83, How is the child?)}}
* Di person wey be novice, wey no be [[sabi man]].
+
# Person wey no be [[sabi person]].
:{{ux|dv|You think sey I be '''pikin''' for dis job. |(NSC_Tella_2020, Do you think that I'm a novice in this job)}}
+
#:* {{ux|dv|You think sey I be '''pikin''' for dis job. |(Do you think that I'm a novice in this job.)}}
====Related forms====
 
* [[Man pikin]]
 
 
 
====Synonyms====
 
* children 0.75 1537, [[blood]].
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''child''
+
* English: ''child, novice''

Latest revision as of 10:39, 5 June 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From West Indies: Portugese pequenino

Pronunciation

  • pìkîn

Play Play


Noun

  1. Small omomo wey dem just born wey still small.
    • Pikin suppose collect all the vaccines wey smallsmall children dey collect  — (Babies are expected to get vaccinated with all the necessary vaccines meant for babies.)
  2. Child wey don grow wey never mature finish.
    • Your pikin don grow comot for di small pikin wey I bin know.  — (Your child is now all grown up and no longer the young child I knew him to be.)
    • How dat 'pikin?  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__83, How is the child?)
  3. Person wey no be sabi person.
    • You think sey I be pikin for dis job.  — (Do you think that I'm a novice in this job.)

Translations

  • English: child, novice