Difference between revisions of "pikin"
TellaSamson (talk | contribs) (→Noun) |
TellaSamson (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 27: | Line 27: | ||
#{{ux|dv|How dat '''pikin'''… |(WAZK_05_Reincarnation_DG__83, How will that child...)}} | #{{ux|dv|How dat '''pikin'''… |(WAZK_05_Reincarnation_DG__83, How will that child...)}} | ||
− | * Di person wey be novice, wey no be [[ | + | * Di person wey be novice, wey no be [[sabiman]]. |
:{{ux|dv|You think sey I be '''pikin''' for dis job. |(NSC_Tella_2020, Do you think that I'm a novice in this job)}} | :{{ux|dv|You think sey I be '''pikin''' for dis job. |(NSC_Tella_2020, Do you think that I'm a novice in this job)}} | ||
Revision as of 16:17, 8 October 2020
Naija
Alternative forms
- pickin 0.77 840, pikini
Etymology
Borrowed from Krio
Pronunciation
- pìkîn
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 115
- Frequency rank in NSC treebank: 124
- Frequency in raw corpus: 4969
- Frequency rank in raw corpus: 80
Definition
- Person wey be sey na one mile and pile born
Noun
- Di gumbody country dem sign sey dem go respect di right of di pikin dem. — Egbokhare_2020, no translation
- Pikin go get… — (JOS_09_Wife-And-Mother-In-Law_M__57, A child will have...)
- How dat pikin… — (WAZK_05_Reincarnation_DG__83, How will that child...)
- Di person wey be novice, wey no be sabiman.
- You think sey I be pikin for dis job. — (NSC_Tella_2020, Do you think that I'm a novice in this job)
Synonyms
- children 0.75 1537, blood.
Translations
- English: child