Difference between revisions of "pikin"

Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Small omomo wey dem just born wey still small.
 
* Small omomo wey dem just born wey still small.
:* {{ux|dv|'''Pikin''' suppose collect all the vaccines wey [[smallsmall]] children dey collect |(JOS_09_Wife-And-Mother-In-Law_M__57, A child will have...)}}
+
:* {{ux|dv|'''Pikin''' suppose collect all the vaccines wey [[smallsmall]] children dey collect |(NSC_2021, Babies are expected to get vaccinated with all the necessary vaccines meant for babies.)}}
 
* Child wey don grow wey never mature finish.
 
* Child wey don grow wey never mature finish.
 
:* {{ux|dv| Your '''pikin''' don grow comot for di small '''pikin''' wey I bin know.|NSC_2021, Your child is now all grown up and no longer the young child I knew him to be.)}}
 
:* {{ux|dv| Your '''pikin''' don grow comot for di small '''pikin''' wey I bin know.|NSC_2021, Your child is now all grown up and no longer the young child I knew him to be.)}}
:* {{ux|dv|How dat '''pikin''? |(WAZK_05_Reincarnation_DG__83, How will that child...)}}
+
:* {{ux|dv|How dat '''pikin''? |(WAZK_05_Reincarnation_DG__83, How is the child?)}}
 
* Person wey no be [[sabi person]].
 
* Person wey no be [[sabi person]].
 
:* {{ux|dv|You think sey I be '''pikin''' for dis job. |(NSC_Tella_2020, Do you think that I'm a novice in this job.)}}
 
:* {{ux|dv|You think sey I be '''pikin''' for dis job. |(NSC_Tella_2020, Do you think that I'm a novice in this job.)}}

Revision as of 12:43, 9 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From West Indies: Pickaninny use to refer to babies and more widely referring to small children

Pronunciation

  • pìkîn

Play Play


Noun

  • Small omomo wey dem just born wey still small.
  • Pikin suppose collect all the vaccines wey smallsmall children dey collect  — (NSC_2021, Babies are expected to get vaccinated with all the necessary vaccines meant for babies.)
  • Child wey don grow wey never mature finish.
  • Your pikin don grow comot for di small pikin wey I bin know.  — NSC_2021, Your child is now all grown up and no longer the young child I knew him to be.)
  • How dat 'pikin?  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__83, How is the child?)
  • You think sey I be pikin for dis job.  — (NSC_Tella_2020, Do you think that I'm a novice in this job.)

Translations

  • English: child, novice