pikin

Naija

Alternative forms

Etymology

From West Indies: Pickaninny use to refer to babies and more widely referring to small children

Pronunciation

  • pìkîn

Play Play


Noun

  • Small omomo wey dem just born wey never grow finish.
  • Di gumbody country dem sign sey dem go respect di right of di pikin dem.  — Egbokhare_2020, no translation
  • Pikin go get…  — (JOS_09_Wife-And-Mother-In-Law_M__57, A child will have...)
  • How dat pikin  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__83, How will that child...)
  • You think sey I be pikin for dis job.  — (NSC_Tella_2020, Do you think that I'm a novice in this job)

Related forms

Synonyms

  • children 0.75 1537, blood.

Translations

  • English: child