pikin

Revision as of 08:06, 21 November 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From West Indies: Portugese pequenino

Pronunciation

  • pìkîn

Play Play


Noun

  1. Small omomo wey dem just born wey still small.
    • Pikin suppose collect all the vaccines wey smallsmall children dey collect  — (NSC_2021, Babies are expected to get vaccinated with all the necessary vaccines meant for babies.)
  2. Child wey don grow wey never mature finish.
    • Your pikin don grow comot for di small pikin wey I bin know.  — NSC_2021, Your child is now all grown up and no longer the young child I knew him to be.)
    • How dat 'pikin?  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__83, How is the child?)
  3. Person wey no be sabi person.
    • You think sey I be pikin for dis job.  — (NSC_2020, Do you think that I'm a novice in this job.)

Translations

  • English: child, novice