pikin
Naija
Alternative forms
Etymology
From West Indies: Portugese pequenino
Pronunciation
- pìkîn
Noun
- Small omomo wey dem just born wey still small.
- Pikin suppose collect all the vaccines wey smallsmall children dey collect — (Babies are expected to get vaccinated with all the necessary vaccines meant for babies.)
- Child wey don grow wey never mature finish.
- Your pikin don grow comot for di small pikin wey I bin know. — (Your child is now all grown up and no longer the young child I knew him to be.)
- How dat 'pikin? — (WAZK_05_Reincarnation_DG__83, How is the child?)
- Person wey no be sabi person.
- You think sey I be pikin for dis job. — (Do you think that I'm a novice in this job.)
Translations
- English: child, novice