Difference between revisions of "play"

Line 21: Line 21:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
 
# As person dey move bodi for game.
 
# As person dey move bodi for game.
 
#:* {{ux|dv|But dem go need '''play''' as independent sport people dem. |(bbc__22028, But they will need to play as independent sports persons.)}}
 
#:* {{ux|dv|But dem go need '''play''' as independent sport people dem. |(bbc__22028, But they will need to play as independent sports persons.)}}
 
#:* {{ux|dv|Sometime only me go just dey like dis dey '''play''' wit my leg. |(KAD_07_Receptionists_DG__171, Sometimes, I alone will just be there playing with my leg.)}}
 
#:* {{ux|dv|Sometime only me go just dey like dis dey '''play''' wit my leg. |(KAD_07_Receptionists_DG__171, Sometimes, I alone will just be there playing with my leg.)}}
 
+
# Sey person no serious for someting.
 
#:* {{ux|dv|Some of dem no dey take this work wey we give dem '''play'''. |(jw__980, Some of them are serious with this work we gave them.)}}
 
#:* {{ux|dv|Some of dem no dey take this work wey we give dem '''play'''. |(jw__980, Some of them are serious with this work we gave them.)}}
 
# Drama wey person write.  
 
# Drama wey person write.  
Line 35: Line 34:
 
#:* {{ux|dv|Racism dey come in different forms, some na through social media , some for field of '''play''', even players dey racially abuse their opponents, some na from wetin dem write or too and so on. |(brila__1330, Racism comes in different forms, some on social media, some on the field of play, even players racially abuse their opponents, some from what they write and so on.)}}
 
#:* {{ux|dv|Racism dey come in different forms, some na through social media , some for field of '''play''', even players dey racially abuse their opponents, some na from wetin dem write or too and so on. |(brila__1330, Racism comes in different forms, some on social media, some on the field of play, even players racially abuse their opponents, some from what they write and so on.)}}
 
#  no pure
 
#  no pure
#:* {{ux|dv|This kind ' na serious matter, because e fit lead to rape. |(jw__36959, This manner of behaviour is a serious matter because it can lead to rape.)}}
+
#:* {{ux|dv|This kind '''play''' na serious matter, because e fit lead to rape. |(jw__36959, This manner of behaviour is a serious matter because it can lead to rape.)}}
 
#:* {{ux|dv| INEC oga say e no go good if foul '''play''' enter the election for Edo and Ondo. |(NSC_Odirin 2020, The INEC boss said that it would be unfair if malpractice is recorded at the Edo and Ondo elections.)}}
 
#:* {{ux|dv| INEC oga say e no go good if foul '''play''' enter the election for Edo and Ondo. |(NSC_Odirin 2020, The INEC boss said that it would be unfair if malpractice is recorded at the Edo and Ondo elections.)}}
  

Revision as of 11:19, 6 November 2020

Naija

Alternative forms

play

Etymology

From: English play

Pronunciation

  • plẽ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 68
  • Frequency rank in NSC treebank: 191
  • Frequency in raw corpus: 2339
  • Frequency rank in raw corpus: 172

Definition

As person take dey catch fun

Noun

  1. As person dey move bodi for game.
    • But dem go need play as independent sport people dem.  — (bbc__22028, But they will need to play as independent sports persons.)
    • Sometime only me go just dey like dis dey play wit my leg.  — (KAD_07_Receptionists_DG__171, Sometimes, I alone will just be there playing with my leg.)
  2. Sey person no serious for someting.
    • Some of dem no dey take this work wey we give dem play.  — (jw__980, Some of them are serious with this work we gave them.)
  3. Drama wey person write.
    • Di play don land for pidgin.  — (bbc__101844, The play is now in pidgin.)
  4. Club wey person dey.
    • Di 42-year-old play for Real Madrid, Inter Milan, AC Milan and Barcelona for im 18-year football career.  — (bbc__30536, The 42-year old played with Real Madrid, Inter Milan, AC Milan and Barcelona in the 18-year period of his football career.)
    • Mahrez bin dey hope say im go dey follow Manchester City play.  — (bbc__64815, Mahrez was hoping that he would go and play in Manchester City.)
  5. Where game dey take place.
    • Racism dey come in different forms, some na through social media , some for field of play, even players dey racially abuse their opponents, some na from wetin dem write or too and so on.  — (brila__1330, Racism comes in different forms, some on social media, some on the field of play, even players racially abuse their opponents, some from what they write and so on.)
  6. no pure
    • This kind play na serious matter, because e fit lead to rape.  — (jw__36959, This manner of behaviour is a serious matter because it can lead to rape.)
    • INEC oga say e no go good if foul play enter the election for Edo and Ondo.  — (NSC_Odirin 2020, The INEC boss said that it would be unfair if malpractice is recorded at the Edo and Ondo elections.)

Related forms

Antonyms

work

Translations

  • English: activity, game

Verb

  1. Make person dey move bodi take catch fun.
    • Na so we play tire when school close today.  — (NSC__Odirin 2020, That is how we played to the point of exhaustion after school closed today.)
    • De go go play for sun, use sand rub head, rub face, take am bath.  — (NST_cleaned_21878, They will go and play in the sun, rub their heads with sand, rub their faces, bathe with it.)
  2. Make person take wayo collect someting.
    • You just dey chop mouth sey you too sharp sake of say correct yahoo boy never play you before.  — (NSC_Odirin 2020, You are there boasting that you are not gullible because a seasoned fraudster has not played you before.)
  3. Make person start film or music.
    • Abeg play your marriage video make I see as you take kiss your bride.  — (NSC__Odirin 2020, Please play me the recording of your marriage so I will see how you kissed your bride.)
    • Di Dj no gree play Davido and Wizkid song for di party.  — (NSC_Odirin 2020,The Dj refused to play Davido's and Wizkid's songs at the party.)
    • Papa Emeka, you know sey children like play pass food so no dey blame am sey e no quick return from school.  — (NSC_Odirin 2020, Papa Emeka, you know that children prefer playing to eating so do not scold him for coming back late from school.)
  4. Make person perform.
    • Super Eagles no fit even draw with Algeria for friendly because di players no play with church mind make injury no bench dem for di season wey just start.  — (NSC_Odirin 2020, The Super Eagles could not manage a draw with Algeria in the friendly match because the players did not give their best for fear of getting sidelined due to injury this new season.)
    • Make Man U. fans ready sey na Europa League sure for dem if di players no wan play well this season.  — (NSC_Odirin 2020, Man U. fans should prepare their minds that the players will definitely end up in the Europa League if they do not perform well this season.)
    • You sabi di people wey dey play?  — (KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__15, Do you know those who are playing?)
  5. Sey person see someting as important
    • E no dey take im name dey play.  — (jw__9057, He/She does not joke with his reputation.)
    • Na play una dey play here?  — (NST_cleaned__31277, Are you guys joking here?)
    • We know sey to train pikin no easy, so we no use am play at all.  — (jw__38986, We know that raising a child is not easy, so we do not joke with it at all.)
  6. Sey someting dey sup
    • You know wetin de play  — (ENU_Football_Fans__Discussion_DG, Do you not know what is happening?)
  7. Make person dey gamble.
    • All dose ehn Naijabet wey dem dey say de dey play.  — (BEN_17_Cctv-Jamb-And-Elections_DG__103, All those ehn Naijabet which they are saying that they are playing.)
  8. Sey person dey make song comot.
    • Apart from that one, e arrange Levite wey go dey sing and play music.  — (jw__25331, Besides that, he arranged Levites who will sing and play music.)
    • {ux|dv|I dey always play music make my brain cool down when stress want kill me.|NSC_Odirin 2020, I usually play music to calm my head when I am stressed out.)}}
  9. Make person deceive person
    • Onto sey e sabi play wayo collect people money na so de begin call am "fast guy no be thief".  — (NSC__Odirin 2020, Because he knows how to play a fast one on people that is how they nicknamed him "a fast guy is not a thief". )
  10. Make person join for game.
    • But, na 11 against 11 go play on Sunday.  — (bbc__38630, But it is 11 against 11 who will play on Sunday.)
    • And to dey always play match, even if na International friendly, because FIFA dey reduce point for teams wey e don tay since dem last play match.  — (bbc__11400, And to always play matches, even they are friendlies, because FIFA reduces points for teams that allow long intervals in between matches.)
  11. Sey person dey do someting for any place or anybodi
    • Na Nigeria youth dey play better role for di country pass people wey dey power.  — (NSC__Odirin 2020, It is the Nigerian youths who are doing positive things in the country than the ruling class.)
  12. Sey person dey romance person
    • Di way di babe hair scatter when e come out for oga office e clear sey dem don play wella.  — (NSC_Odirin 2020, From the way the lady's hair was dishevlled when she came out of the boss' office it is clear that they have been romancing.)

Related forms

Synonyms

  • perform, knack,

Antonyms

  • work,

Translations

  • English: to play, to trick, to flirt, to perform,