pocketmoney
Naija
Alternative form
Etymology
From: English pocket and money
Pronunciation
- pɔ̀kɛ̀tmɔ́nɪ́
Noun
- Na small money wey person dey give person keep to hold body together.
- Di pocketmoney wey broder give me don loss as I carry bike. — (NSC_2021, The pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)
- Mama don collect our pocketmoney as we no de do wetin she send us. — (NSC_2021, he pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)