pocketmoney

Naija

Alternative form

Etymology

From: English pocket and money

Pronunciation

  • pɔ̀kɛ̀tmɔ̀ní

Play Play

Noun

  1. Small money wey de dey give person sey make im hold for hand.
    • Di pocketmoney wey broder give me don loss as I carry bike.  — (The pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)
    • Mama don collect our pocketmoney as we no dey do wetin she send us.  — (Mother seized our pocket money for being disobedient.)
  2. Money wey person dey keep for esef make e dey fit use one or two tings.
    • Guyman don give woman im pocketmoney finish.  — (The gentleman has spent all of his savings on women.)
    • Pocketmoney wey I keep for next month don finish.  —  (I have exhausted the money I saved for next month.)

Related forms

Translation

  • English: pocket money, savings, allowance