pocketmoney

Naija

Alternative form

pocket money

Etymology

From: English pocket and money

Pronunciation

  • pɔ̀kɛ̀tmɔ́nɪ́


Noun

  • Na small money wey person dey give person keep to hold body together.
    • Di pocketmoney wey broder give me don loss as I carry bike.  — (NSC_2021, The pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)
    • Mama don collect our pocketmoney as we no de do wetin she send us.  — (NSC_2021, he pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation