political matter

Naija

Etymology

From: English political matter

Pronunciation

  • pòlítíkámàtá

Play Play

Noun

  • Make wetin dey be sey e concern politics.
  • I no con understand your yarnings o, abi na political matter?  — (I don't understand what you are tallking about, or is it political?.)
  • Anytime dem dey talk political matter, I dey get headacche.  — (Once the issue is about politics, I get headache.)

Translations

  • English: political issues