political matter
Naija
Etymology
From: English political matter
Pronunciation
- pòlítíkámàtá
Noun
- Make wetin dey be sey e concern politics
- I no con understand your yarnings o, abi na political matter? — (Egbokhare_2020. I don't understand what you are tallking about, or is it political?.)
- Anytime dem dey talk political matter, I dey get headacche. — (NSC_Legbeti_2021. Once the issue is about politics, I get headache.)
Translations
- English: political issues