potopoto

Revision as of 17:03, 5 November 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''Unknown'' ===Pronunciation=== pɔ̀tɔ̀pɔ́tɔ́ <sm2>Pcm-ng-potopoto.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-potopoto.m.ogg</sm2> ===Definition=== Sand s...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

pɔ̀tɔ̀pɔ́tɔ́ Play Play

Definition

Sand sand wey water dey.

Noun

  1. Sand sand wey water dey.
    As rain don fall so, potopoto go full everywhere.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Since it has rained, it'll be muddy everywhere.)
    You don don shayo? See as you don march potopoto enter parlour.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Are you drunk? See how you've brought mud into the parlour.)
    Someting wey dey yamayama.
    Who cook dis potopoto?  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Who cooked this rubbish?)

Translation

English: mud