potopoto

Naija

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • pɔ̀tɔ̀pɔ́tɔ́

Play Play

Noun

  1. Sand sand wey water dey.
    • As rain don fall so, potopoto go full everywhere.  — (Since it has rained, it'll be muddy everywhere.)
    • You don don shayo? See as you don march potopoto enter parlour.  —  (Are you drunk? See how you've brought mud into the parlour.)
  2. Someting wey dey yamayama.
    • Who cook dis potopoto?  — (Who cooked this rubbish?)

Translation

English: mud