pour

Naija

Etymology

From: English pour

Pronunciation

  • púɔ

Play Play

Tnansitive Verb

  1. Sey water water someting dey comot for inside someting or somewhere.
    • E no good make person dey carry 'pour water anyhow for ground house wey get tiles, ground fit draw person fall.  — (NSC_Abonyi_ .)
  2. insert example  — ( insert translation )

Related forms

Synonym

Antonym

Translation