water

Naija

Etymology

From English: water

Pronunciation

  • wɔ̀tá

Play Play

Noun

  • Liquid wey no get smell, taste or color wey dey come from river, sea, rain, wey every living ting dey drink and use do plenty many many tings.
  • If you go chop you go need water.  — (If you’ll eat, you’ll need water.)
  • Water no dey for dis side. Na people wey get borehole we dey beg make dem give us water.  — (There is no water here. We beg people who have boreholes to give us water.)

Related forms

Translations

  • English: water