Difference between revisions of "praise"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''praise'' ===Pronunciation=== *prâz <sm2>Pcm-ng-praise.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-ipraise.m.ogg</sm2> ===Frequency=== ===Definition===...")
 
Line 8: Line 8:
 
===Frequency===
 
===Frequency===
 
===Definition===
 
===Definition===
*na to say sweet tings about anoda pesin.
+
*na to say sweet tings about pesin, someting or God.
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#na to sing song wey say sweet things about God
 
#na to sing song wey say sweet things about God
*{{ux|dv|De whole church jus begin '''praise''' God |NSC_Agnes_2020( The entire church began to praise God)}}
+
#:*{{ux|dv|De whole church jus begin '''praise''' God |NSC_Agnes_2020( The entire church began to praise God)}}
*{{ux|dv|De woman begin to '''praise''' God befor she even giv her testimony|NSC_Agnes_2020(The woman began to praise God  before giving her testimony)}}
+
#:*{{ux|dv|De woman begin to '''praise''' God befor she even giv her testimony|NSC_Agnes_2020(The woman began to praise God  before giving her testimony)}}
 
#na to say tinz about person wey show approval
 
#na to say tinz about person wey show approval
* {{ux|dv|De supervisor know sey de Manager dey like '''praise''' so im dey sabi do eye service kin praise for de man anitime im dey around |NSC_Agnes_2020( The supervisor knew the manger enjoys praises and so he deceitfully praises him whenever he is around)}}
+
#:* {{ux|dv|De supervisor know sey de Manager dey like '''praise''' so im dey sabi do eye service kin praise for de man anitime im dey around |NSC_Agnes_2020( The supervisor knew the manger enjoys praises and so he deceitfully praises him whenever he is around)}}
 +
====Related Form====
 +
*worship, church,
 
====Synonym====
 
====Synonym====
[[approval]]
+
[[approval]], worship
====Antonym====
 
[[insult]]
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 
To approve or commend a person
 
To approve or commend a person
Line 24: Line 24:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
#na to say tinz about person wey show approval
 
#na to say tinz about person wey show approval
*{{ux|dv|De woman '''praise''' her new sales girl sake of sey she sel well well wen she comot leav shop for her.|NSC_Agnes_2020(The woman praised her new sales girl over sales while she was away)}}
+
#:*{{ux|dv|De woman '''praise''' her new sales girl sake of sey she sel well well wen she comot leav shop for her.|NSC_Agnes_2020(The woman praised her new sales girl over sales while she was away)}}
* {{ux|dv|De manager '''praise''' de supervisor as im se de moni de make for inside one year|NSC_Agnes_2020( The manager praise the supervisor over the company's turnover)}}
+
#:* {{ux|dv|De manager '''praise''' de supervisor as im se de moni de make for inside one year|NSC_Agnes_2020( The manager praise the supervisor over the company's turnover)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[approval]]
 
[[approval]]
====Antonym====
 
[[insult]]
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 
To approve or commend a person
 
To approve or commend a person

Revision as of 18:04, 26 October 2020

Naija

Etymology

From: English praise

Pronunciation

  • prâz

Play

Frequency

Definition

  • na to say sweet tings about pesin, someting or God.

Noun

  1. na to sing song wey say sweet things about God
    • De whole church jus begin praise God  — NSC_Agnes_2020( The entire church began to praise God)
    • De woman begin to praise God befor she even giv her testimony  — NSC_Agnes_2020(The woman began to praise God before giving her testimony)
  2. na to say tinz about person wey show approval
    • De supervisor know sey de Manager dey like praise so im dey sabi do eye service kin praise for de man anitime im dey around  — NSC_Agnes_2020( The supervisor knew the manger enjoys praises and so he deceitfully praises him whenever he is around)

Related Form

  • worship, church,

Synonym

approval, worship

Translation

To approve or commend a person

Verb

  1. na to say tinz about person wey show approval
    • De woman praise her new sales girl sake of sey she sel well well wen she comot leav shop for her.  — NSC_Agnes_2020(The woman praised her new sales girl over sales while she was away)
    • De manager praise de supervisor as im se de moni de make for inside one year  — NSC_Agnes_2020( The manager praise the supervisor over the company's turnover)

Synonym

approval

Translation

To approve or commend a person